Posted: at | |
| |||||
i dey roll for ground Reply
| |||||
A couple of illiterate pea brains. Reply
| |||||
mumus why una dey support d yeye hipopotemos woman,let her go nd learn english properly nd stop embarasing herself when ever she gives a speech.last lady kawai Reply
| |||||
Quote from: nametalkam on 10-01-2012 04:05 AM Madam first lady has decided to diffuse all the tension around the country by contributing some humour with her latest grammatical gbosa. nautalkam u be monkey. stop this and get a life The president did not eaten anything since morning! classic!
| |||||
Mind u if na northerner speak these grammar we go abuse dem why Southerner. Reply
| |||||
The news paper no get editor abi all na d same mockery level? Mrs Jonathan abeg u, talk to ur husband oo and advice am concern those yeye women when e take surrender himself wey dey go am wrong advice. Talk to ram ooo Reply
| |||||
Quote from: lanudja on 10-01-2012 01:11 PM Even if she make mistake, the news paper no get editor abi all na d same mockery level? Mrs Jonathan abeg u, talk to ur husband oo and advice am concern those yeye women when e take surrender himself wey dey go am wrong advice. Talk to ram ooo
| |||||
i no fit shout Reply![]()
| |||||
At least he had food but chose not 2 eat - there 're millions under him who cannot afford 1 meal a day. That shld be his concern n how 2 make d country safe 4 every Nigerian. Reply
| |||||
dat is nt our problem ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Reply
| |||||
She no go kill us with this Bayelsa English, make dem look for teacher for her before its too late o.GBAM!!! Reply
| |||||
Amebo Reply
| |||||
she very ryt Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
o boy ee Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
We are less concern abt that,he refuse to eat coz he's nt hungry. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
this is funny... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na eveyday person dey eat? Reply
| |||||
MOST OF YOU THAT ARE USING THIS WOMAN AS A MOCKERY CANNOT EVEN MAKE SIMPLE CORRECT SENTENCE FOOLS. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)