queenrukky at 13-01-2012 11:27 AM (13 years ago) (f) jublow wer u come 4rm sef Posted: at 13-01-2012 11:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jublow at 13-01-2012 04:56 PM (13 years ago) (m) jublow wer u come 4rm sef
na from village my papa second wife bring me from Posted: at 13-01-2012 04:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenrukky at 13-01-2012 05:03 PM (13 years ago) (f) i see Posted: at 13-01-2012 05:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jublow at 13-01-2012 05:05 PM (13 years ago) (m) i see
wetin u see..amebo Posted: at 13-01-2012 05:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenrukky at 13-01-2012 05:07 PM (13 years ago) (f) u be village boy na Posted: at 13-01-2012 05:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jublow at 13-01-2012 05:09 PM (13 years ago) (m) u be village boy na
big boi lyk me wey get swagz if u try me again i go marry u Posted: at 13-01-2012 05:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 13-01-2012 09:23 PM (13 years ago) (f) lol,poster.. Posted: at 13-01-2012 09:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 13-01-2012 10:22 PM (13 years ago) (m) jublow wer u come 4rm sef
him com frm gombe wey him dey plant egusi
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 13-01-2012 10:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
paul2lyfe at 13-01-2012 10:42 PM (13 years ago) (m) him com frm gombe wey him dey plant egusi  hahaha..tot He was a hunter,I no know say na farmer Posted: at 13-01-2012 10:42 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
zeigbo at 13-01-2012 11:56 PM (13 years ago) (m) Na hunter him be before wey him dey catch lizard n shekeleke
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 13-01-2012 11:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 14-01-2012 04:34 AM (13 years ago) (m) na u yeye pass
ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 14-01-2012 04:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 14-01-2012 10:19 AM (13 years ago) (f) big boi lyk me wey get swagz if u try me again i go marry u
hiohiohiohiohio....................marry who?hw many bvarrels of fuel fit buy Posted: at 14-01-2012 10:19 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 14-01-2012 10:23 AM (13 years ago) (m) Huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 14-01-2012 10:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 14-01-2012 10:29 AM (13 years ago) (f) huh huh Posted: at 14-01-2012 10:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 15-01-2012 09:31 AM (13 years ago) (m) Huher
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-01-2012 09:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jublow at 15-01-2012 03:42 PM (13 years ago) (m) Na hunter him be before wey him dey catch lizard n shekeleke  dis vendor dey talk sef... i go slap u nw Posted: at 15-01-2012 03:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jublow at 15-01-2012 03:44 PM (13 years ago) (m) hahaha..tot He was a hunter,I no know say na farmer
dis houseboi u don do ur work b4 u dey play wit ur madam fone Posted: at 15-01-2012 03:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 15-01-2012 06:35 PM (13 years ago) (m) Reply |
queenrukky at 16-01-2012 12:15 PM (13 years ago) (f) c talk o Posted: at 16-01-2012 12:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jublow at 16-01-2012 05:30 PM (13 years ago) (m) Posted: at 16-01-2012 05:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |