Posted: at 22-01-2012 07:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
MEND at 22-01-2012 07:47 PM (13 years ago) (m) Abeg, aw many ppo agree wif me say Oyibo womaen na Mami-water? Dem be lyk witch!
With my right hand on my chest and my left hand raised above my head, I agree with you 100%. If nor be Docu, wetin go let guy man marry Oyibo. dem dey change lyk their weather Posted: at 22-01-2012 07:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
With my right hand on my chest and my left hand raised above my head, I agree with you 100%. If nor be Docu, wetin go let guy man marry Oyibo. dem dey change lyk their weather
Hahahahaha...bros, e bi lyk say u dey talk 4rm xperience?
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 22-01-2012 07:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iloveam1 at 22-01-2012 09:12 PM (13 years ago) (m) Oyibo no de marry full time all deir marriages na part time
i agree with you Posted: at 22-01-2012 09:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mimibaby_5 at 22-01-2012 09:46 PM (13 years ago) (f) thats sad Posted: at 22-01-2012 09:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na really bad market Posted: at 22-01-2012 11:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
estilizo at 22-01-2012 11:35 PM (13 years ago) (f) ok,another one.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 22-01-2012 11:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shon at 22-01-2012 11:39 PM (13 years ago) (f) :(so sad.. Posted: at 22-01-2012 11:39 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 23-01-2012 01:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Most of the oyibos are not good marriage materials especialy celebrities.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 23-01-2012 03:29 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
gimac at 23-01-2012 08:34 AM (13 years ago) (m) if i receive hot water 4 better thing, i no go regret am  notin will make me to pour hot water to u sarah Posted: at 23-01-2012 08:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Nonso85 at 23-01-2012 09:03 AM (13 years ago) (m) Posted: at 23-01-2012 09:03 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rufaid11 at 23-01-2012 11:31 AM (13 years ago) (m) don't mind her is gold girder Posted: at 23-01-2012 11:31 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
MEND at 23-01-2012 11:35 AM (13 years ago) (m) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 23-01-2012 11:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idbabe at 23-01-2012 11:52 AM (13 years ago) (f) Dem no even match sef Posted: at 23-01-2012 11:52 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-01-2012 03:36 PM (13 years ago) (m) With my right hand on my chest and my left hand raised above my head, I agree with you 100%. If nor be Docu, wetin go let guy man marry Oyibo. dem dey change lyk their weather
u know them well my brother..na docu,,oyibo girl no bi am..u are very right.. Posted: at 23-01-2012 03:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dayus11 at 23-01-2012 04:30 PM (13 years ago) (f) OMG.......SHEBI NA FIGHT THEM DEY FIGHT FOR THE FOTO? AFRICAN MENTALITY
no be fight o, u no see am well ni? d guy dey hot then...bt now e don tld cold abt d whole stuffs... Posted: at 23-01-2012 04:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kazachat at 23-01-2012 07:57 PM (13 years ago) (m) That's what you get with most white women.Black men need to wake enough of this interational relationships and marriages it dosen't work at the end of the day. Am proud to be black and also proud of my black women. Posted: at 23-01-2012 07:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 23-01-2012 08:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gimac at 23-01-2012 09:39 PM (13 years ago) (m) Dem no even match sef
not only match na matches Posted: at 23-01-2012 09:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |