NURSE ABEG I DON WELL (Page 3)

Date: 23-01-2012 11:20 am (12 years ago) | Author: wallas emmanuel
1 2 [3]
- longedman at 26-01-2012 02:25 AM (12 years ago)
(m)
Psheew! Invite her 4home service nah
Posted: at 26-01-2012 02:25 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- mallorca at 26-01-2012 11:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: longedman on 26-01-2012 02:25 AM
Psheew! Invite her 4home service nah
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-01-2012 11:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 26-01-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
i dey find person wey go excort me go dia
Posted: at 26-01-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- drnoel at 27-01-2012 10:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 25-01-2012 08:12 AM
@drnoel...u b nurse too?
abi hospitals dey give treatment on credit  Grin, nevertheless na she neva tell me say mke we meet 4 hospital
 Roll Eyes Roll Eyes Grin

sorry I no be nurse, but  sure say no be wetin u think in be

Posted: at 27-01-2012 10:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 27-01-2012 11:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 11:20 AM
Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number Grin Grin, so since i neva go there she dey wori me, she say she wan c me, she dey miss me, she wan do dis she wan do dat everytime...abeg i dey fear
wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo
i neva do her anything sha  Grin Grin Grin
I swear, u still sick. Dat gyal need ur prick na lol

Posted: at 27-01-2012 11:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mimibaby_5 at 28-01-2012 09:39 AM (12 years ago)
(f)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 28-01-2012 09:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 15-07-2012 12:08 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 02:08 PM
shey no go chuck me injection wey go make me sleep 4 her house?

Lmao Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-07-2012 12:08 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tutu24 at 25-07-2012 10:58 AM (11 years ago)
(f)
give to ceaser wat belong to ceaser ....u tink say to dey stay wit u for hospital for night dey easy...na ur turn to pay back so do sooo Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 10:58 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- bittersweet at 25-07-2012 11:03 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 26-01-2012 01:52 PM
i dey find person wey go excort me go dia


And who may be that?

Posted: at 25-07-2012 11:03 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 25-07-2012 11:36 AM (11 years ago)
(f)
BS dearie, how are u doing?

Posted: at 25-07-2012 11:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- solojaro at 25-07-2012 11:58 AM (11 years ago)
(m)
After she give you her own injection you nor won give her back, my friend go and see her and pay back.
Posted: at 25-07-2012 11:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 25-07-2012 12:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 25-07-2012 11:36 AM
BS dearie, how are u doing?

I'm good ,sweetie...u good? Smiley

Posted: at 25-07-2012 12:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 25-07-2012 01:33 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: solojaro on 25-07-2012 11:58 AM
After she give you her own injection you nor won give her back, my friend go and see her and pay back.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 01:33 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- toks4luv at 25-07-2012 05:55 PM (11 years ago)
(m)
Guy ur mind don donti, go see am na who no if she won marri u or u don get HIV just joking ooooooooooo. GOD help us
Posted: at 25-07-2012 05:55 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 28-07-2012 09:27 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 28-07-2012 09:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. If I Buy You A Flight Ticket, Am I Suppose To Tell You To Wear Seat Belt – Adanma Luke Attacks

  2. 'I Got N880,000 Not N1m After My Kidney Was Removed' - 16Yr Old Boy Tells Abuja Court

  3. Nigerian Man Challenges Anthony Joshua To Boxing Match, Vows To Knock Him Out In 2nd Round

  4. Senator Okpebholo Caught On Camera Spraying Naira Notes At Event; Coalition Petition EFCC Over

  5. Check Out Full List Of Every Country President Tinubu Has Visited Since Inauguration

  6. EFCC Successfully Prosecute, Sentence 41 Internet Fraudster To Jail In Anambra

  7. Adorable Video Of Veteran Actor, Chiwetalu Agu Making Wife’s Hair

  8. VIDEO: Actress, Shan George Gives Update On N3.6M That Was Wiped From Her Account

  9. Reactions As Abuja Barber Mocks Davido Over His Bald Head

  10. Married Father Of Two Allegedly Elopes With His Landlord’s 20Yr Old Daughter

  11. Conduct DNA Test - Says Man Who Found Out Wife Has Been Cheating With Man She Calls Her Uncle

  12. Nasboi Pens Appreciation To Kizz Daniel For Giving Him Opportunity To Perform In London

  13. VID: Moses Bliss Gushes Over Wife, Marie Wiseborn During His Show In Canada

  14. Nollywood Actor Bolanle Ninalowo Celebrates 44th Birthday

  15. Seven Travellers Kidnapped In Rivers Waterways

  16. Bandits Unleash Terror Attack On Zamfara Market, Kill 2 Perons, Injure Scores


THIS WEEK
  1. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  2. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  3. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  4. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  5. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  6. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  7. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  8. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  9. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  10. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe


TOP MEMBERS: