
Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 23-01-2012 04:40 PM dry nyash dis nyash wey fresh pass kim kardashian own![]()
| |||||
Quote from: wallas on 23-01-2012 04:45 PM so u want only me 2 waka go dia alone? girls dey go boy wey no b dia bf house alone? u dey go dia to play cards?
| |||||
Quote from: wallas on 23-01-2012 12:30 PM i no get anything 4 my mind, bt i knw say she want sth ![]() ![]() Gud, na there I land. Since you know say she want somthing, just give her the thing save trouble na biko!
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 23-01-2012 05:16 PM u dey go dia to play cards? u knw girls r unpredictable cme remain say she b nurseabi make i wear skin tight like 5? ![]() ![]()
| |||||
![]() Live and let live!
| |||||
lol this ur story na part one u never talk watin u and d nurse get Reply
| |||||
Quote from: bittersweet on 23-01-2012 05:59 PM ![]() heheheheeeeeeeee ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bittersweet on 23-01-2012 05:59 PM ![]() NPY...long time no c abeg...am begging drop d injection cos i dunno whats inside it ![]()
| |||||
Y U NO WAN GO DIER. NO BE 2 C HER WETIN DEY DIER. Reply
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 23-01-2012 06:58 PM heheheheeeeeeeee ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: wallas on 24-01-2012 07:53 AM NPY...long time no c abeg...am begging drop d injection cos i dunno whats inside it ![]() Don't u trust me now or what?? ![]() Live and let live!
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: wallas on 23-01-2012 11:20 AM Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number dey flatter yaself, na the money 4 the injection she want no be u, olushi.. ![]() ![]() wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo i neva do her anything sha ![]() ![]() ![]() Confucius says: Our greatest glory is not in never falling, but in getting up every time we do.
| |||||
Quote from: bittersweet on 24-01-2012 12:28 PM Don't u trust me now or what?? its been long, dunno knw if anything changed u knw....![]() ![]()
| |||||
@drnoel...u b nurse too? Replyabi hospitals dey give treatment on credit ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
give it to her na........ Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: wallas on 25-01-2012 08:09 AM its been long, dunno knw if anything changed u knw.... ![]() Hmmmmm,I see,but nothing to worry about! Yes,a lot of changes but nothing bad! ![]() Live and let live!
| |||||
![]() ![]()
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos