Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number , so since i neva go there she dey wori me, she say she wan c me, she dey miss me, she wan do dis she wan do dat everytime...abeg i dey fear wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo i neva do her anything sha
Posted: at 23-01-2012 11:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac
sexy_error at 23-01-2012 11:26 AM (13 years ago) (f)
hmmmm shit
Posted: at 23-01-2012 11:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Emmandazie at 23-01-2012 11:30 AM (13 years ago) (m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 11:20 AM
Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number , so since i neva go there she dey wori me, she say she wan c me, she dey miss me, she wan do dis she wan do dat everytime...abeg i dey fear wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo i neva do her anything sha
You be wan do her wenti?
Posted: at 23-01-2012 11:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac
sophiebaby at 23-01-2012 04:34 PM (13 years ago) (f)
hmmmmmmm...na wa ooo..wallas..i get one question to ask u....No vex ooo..
wen she dey gv u d injection...na for Nyansh or for prick? becos if na for nyash..i wonder werin dey ur nyash wey dey honeypotri her... if na for prick...hmmmmmm...i wonder dat kind nurse ooo...nak her akpako na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 23-01-2012 04:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
hmmmmmmm...na wa ooo..wallas..i get one question to ask u....No vex ooo..
wen she dey gv u d injection...na for Nyansh or for prick? becos if na for nyash..i wonder werin dey ur nyash wey dey honeypotri her... if na for prick...hmmmmmm...i wonder dat kind nurse ooo...nak her akpako na
who wake u frm sleep sef dem dey nak nurse akpako like that...u don 4get who dem be? i neva ready to dey 4 sick bed again abeg or u go go wit me?
Posted: at 23-01-2012 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac