A Dinner Conversation (Page 2)

Date: 25-01-2009 12:22 pm (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2] 3
- Gwhy at 5-02-2009 09:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  5-02-2009 06:29 PM
Quote from: Sillyjokker on  5-02-2009 07:53 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 07:21 PM
how many of una

All the ladies... abi you wan follow confirm? Cheesy Grin

watin concern me 4 their na abi woman..na woman affiars be that one oooo Grin
wetin concern u,wetin concern u n u stil dey put mouth,na waoh APROKO

Posted: at 5-02-2009 09:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 6-02-2009 12:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on  5-02-2009 07:53 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 07:21 PM
how many of una

All the ladies... abi you wan follow confirm? Cheesy Grin
The fact say e say im no be man no mean say the guy no fit do oh. make u na careful sha when una check. to be forewarned is to be forearmed.
Posted: at 6-02-2009 12:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 12:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  6-02-2009 12:35 PM
Quote from: Sillyjokker on  5-02-2009 07:53 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 07:21 PM
how many of una

All the ladies... abi you wan follow confirm? Cheesy Grin
The fact say e say im no be man no mean say the guy no fit do oh. make u na careful sha when una check. to be forewarned is to be forearmed.
i fit bet wit Kido s.....,say he no fit do.

Posted: at 6-02-2009 12:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 12:51 PM (15 years ago)
(m)
i no go mind if na only women wan check am... Grin
Posted: at 6-02-2009 12:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 6-02-2009 12:53 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  3-02-2009 05:55 PM
na everything wey wear trouser na im be man? the person don say im no be man una wan force am.
kido na bomboy

make una no miss quote dis boy o, im no wan talk say e no be man him wan say him neva be man, as e still be pikin. elders make una pity d small child, na mis tongue e mis tongue
Posted: at 6-02-2009 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 12:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 12:51 PM
i no go mind if na only women wan check am... Grin
come no let anybody hear,hw old u b sef?

Posted: at 6-02-2009 12:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 05:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  5-02-2009 09:17 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  5-02-2009 06:29 PM
Quote from: Sillyjokker on  5-02-2009 07:53 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 07:21 PM
how many of una

All the ladies... abi you wan follow confirm? Cheesy Grin

watin concern me 4 their na abi woman..na woman affiars be that one oooo Grin
wetin concern u,wetin concern u n u stil dey put mouth,na waoh APROKO

watin dey worry u na i dey follow u talk... Angry
Posted: at 6-02-2009 05:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 8-02-2009 09:30 AM (15 years ago)
(f)
 Shocked

Posted: at 8-02-2009 09:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 12:16 PM (15 years ago)
(f)
kido r u ready for the checkup or u miss yan?? tell us now ...b4 its 2 late
Posted: at 9-02-2009 12:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-02-2009 02:53 PM (15 years ago)
(m)
i go be referee and judge when una dey check
Posted: at 9-02-2009 02:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 01:06 AM (15 years ago)
(m)
me i go carry camera they video..Grin
Posted: at 10-02-2009 01:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 14-02-2009 10:22 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  9-02-2009 02:53 PM
i go be referee and judge when una dey check

Na me go collect gate fee Grin

Oya! eferybobi queue sharp sharp!

Posted: at 14-02-2009 10:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 29-03-2009 01:07 PM (15 years ago)
(f)
lolxxxz

Posted: at 29-03-2009 01:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yedenu at 30-03-2009 04:15 PM (15 years ago)
(f)
am not suprise dat guys for you
Posted: at 30-03-2009 04:15 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 2-04-2009 02:22 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: yedenu on 30-03-2009 04:15 PM
am not suprise dat guys for you

  Shocked Wink

Posted: at 2-04-2009 02:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 2-04-2009 02:27 PM (15 years ago)
(m)
wats up
Posted: at 2-04-2009 02:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 2-04-2009 02:31 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  2-04-2009 02:27 PM
wats up

The sky... soooo bright today is up! Wink

Posted: at 2-04-2009 02:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 2-04-2009 02:50 PM (15 years ago)
(m)
i think say na g-string na
Posted: at 2-04-2009 02:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 2-04-2009 03:40 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  2-04-2009 02:50 PM
i think say na g-string na

Continue to think...lol Cool

Posted: at 2-04-2009 03:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 2-04-2009 05:04 PM (15 years ago)
(m)
he needs to see d color of urs

Posted: at 2-04-2009 05:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3