The Man I n My L I F E 2 (Page 7)

Date: 24-01-2012 11:24 am (12 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 11
- truenaija2 at 26-01-2012 03:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 03:32 PM
my hand no dey dis one

y na Grin
Posted: at 26-01-2012 03:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 03:37 PM (12 years ago)
(f)
bcos i no undastand again oooh, how many men u get sef  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 03:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 03:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 26-01-2012 03:35 PM
me too oooooooooo

lol welcome my dear sis, abeg u say u go think abt ma issue, shey u don get the revelation Cool
Posted: at 26-01-2012 03:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MEND at 26-01-2012 03:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2012 03:35 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin lol u mean d militants or d kunji, abeg explain cos i no understand oo Grin Grin Grin

Dey both go Pari-pasu... I mean working together in Parallel. dem nor go meet. while, my boiz dey handle d secondary issue, me go dey tek care of d primary issue (Kunji)... u don understand na?
Posted: at 26-01-2012 03:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 03:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 03:38 PM

Dey both go Pari-pasu... I mean working together in Parallel. dem nor go meet. while, my boiz dey handle d secondary issue, me go dey tek care of d primary issue (Kunji)... u don understand na?


lol dis guy u too much imao Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 03:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MEND at 26-01-2012 03:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2012 03:39 PM
lol dis guy u too much imao Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Nor be me doam ohh...Na so God create am....
Posted: at 26-01-2012 03:41 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 03:42 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 03:37 PM
bcos i no undastand again oooh, how many men u get sef  Grin Grin Grin Grin

before nah one, but nah e don expire so hmmm no let me count , cos if i count we no go commot for here, abeg omomarty count the one wey u remember for her Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 03:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 03:41 PM

Nor be me doam ohh...Na so God create am....


lol Grin Grin Grin Grin Grin i dey feel u die Grin Wink Tongue
Posted: at 26-01-2012 03:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MEND at 26-01-2012 03:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2012 03:43 PM
lol Grin Grin Grin Grin Grin i dey feel u die Grin Wink Tongue


 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 26-01-2012 03:46 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 04:09 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 03:46 PM

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

 Wink Kiss Kiss
Posted: at 26-01-2012 04:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-01-2012 04:13 PM (12 years ago)
(f)
THIS post is getting hotter than TIMAYA

Posted: at 26-01-2012 04:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 04:17 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 26-01-2012 04:13 PM
THIS post is getting hotter than TIMAYA

lol u mean , frank edegho who wants to b a millionaire, i am on an hot sit , please sophie whats my lifeline Grin
Posted: at 26-01-2012 04:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 26-01-2012 04:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2012 04:17 PM
lol u mean , frank edegho who wants to b a millionaire, i am on an hot sit , please sophie whats my lifeline Grin

pay $50,000 into my domicilary account..i go gv u remedy to ur case shapily

Posted: at 26-01-2012 04:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 26-01-2012 07:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 26-01-2012 03:38 PM
lol welcome my dear sis, abeg u say u go think abt ma issue, shey u don get the revelation Cool

i'm still thinking Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided
Posted: at 26-01-2012 07:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 26-01-2012 08:26 PM (12 years ago)
(f)
ok , think give me solution abeg Tongue
Posted: at 26-01-2012 08:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gimac at 26-01-2012 10:21 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 10:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 26-01-2012 11:03 PM (12 years ago)
(m)
hmmm reading,>>>>>>>>>>>passing n preparing to chew some gums..

Posted: at 26-01-2012 11:03 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 27-01-2012 07:34 AM (12 years ago)
(m)
hahahahahahah
Posted: at 27-01-2012 07:34 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 27-01-2012 06:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 26-01-2012 04:36 PM
pay $50,000 into my domicilary account..i go gv u remedy to ur case shapily

ok i will think about it Roll Eyes Roll Eyes Grin
Posted: at 27-01-2012 06:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 27-01-2012 06:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 26-01-2012 11:03 PM
hmmm reading,>>>>>>>>>>>passing n preparing to chew some gums..

 Grin Grin Grin Grin iloveit u of all people , u r chewing gum on dis my heartbreak , i need urgent help ooh , please dont chew gum  on dis matta ooo  Cheesy, cos odikwa risky Grin iwatagwo Tongue
Posted: at 27-01-2012 06:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 11