Posted: at 24-01-2012 09:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
truenaija2 at 24-01-2012 09:58 PM (13 years ago) (f) Reply |
MEND at 24-01-2012 09:59 PM (13 years ago) (m) correct babe... I gbadu u!!!! Posted: at 24-01-2012 09:59 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
truenaija2 at 24-01-2012 10:01 PM (13 years ago) (f) correct babe... I gbadu u!!!!
me sef dey gbadun you , welcome on board Posted: at 24-01-2012 10:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MEND at 24-01-2012 10:08 PM (13 years ago) (m) Reply |
truenaija2 at 24-01-2012 10:17 PM (13 years ago) (f) Posted: at 24-01-2012 10:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MEND at 24-01-2012 10:45 PM (13 years ago) (m) Babe, na God send u come dis evening ohhhh... Abeg, u pray b4 u slip lst 9t? Posted: at 24-01-2012 10:45 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
truenaija2 at 24-01-2012 10:51 PM (13 years ago) (f) Babe, na God send u come dis evening ohhhh... Abeg, u pray b4 u slip lst 9t?
thinking  thanks for the compliment , abeg no burst my head with compliments ooh, if u see me , wetin u go talk , i think i go melt disappear cos the compliment go too much Posted: at 24-01-2012 10:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 24-01-2012 10:54 PM (13 years ago) (m) Me....I'm waiting for my girlfriend to propose or no Marriage, because I will never propose to her.
o boi u wicked ooo..den set her free na... Posted: at 24-01-2012 10:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 24-01-2012 10:56 PM (13 years ago) (m) I don't fink Proposing has anyfin 2 do wif wo's d head of d family. It only shows who nided eachother more... don't u fink so?
guy u too get sense... so dat if 1 day u get tired of it na 2 jst waka comot nd if she ask u y ? u go tell her say na force she force u abi ? Posted: at 24-01-2012 10:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 24-01-2012 11:00 PM (13 years ago) (m) wit our african culture it is totally wrong 4 a woman 2 propose 2 a man..cuz sum african menh take it 4 d woman's desperation wich i myself also agree wit.. AM AN AFRICAN MAN NAIJA GUY 4 DAT MATTER AND SO WILL I REMAIN..wyte man culture no go eva influnce me oo Posted: at 24-01-2012 11:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 24-01-2012 11:03 PM (13 years ago) (f) my naija guy Posted: at 24-01-2012 11:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 24-01-2012 11:04 PM (13 years ago) (m) my naija guy  abi no b so my african queen ? Posted: at 24-01-2012 11:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 24-01-2012 11:06 PM (13 years ago) (f) na sooo oooo Posted: at 24-01-2012 11:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
davetwist at 25-01-2012 04:52 AM (13 years ago) (m) in the african contex, its a taboo for a woman to propose or pay the bride[groom] price of a man but in India its their tradition. so @poster it depends Posted: at 25-01-2012 04:52 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
MEND at 25-01-2012 09:36 AM (13 years ago) (m) in the african contex, its a taboo for a woman to propose or pay the bride[groom] price of a man but in India its their tradition. so @poster it depends
Dat na African context u talk...bt na na World or global context Posted: at 25-01-2012 09:36 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
Live and let live! Posted: at 25-01-2012 01:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Am waiting for my girlfriend to prepossess to me.......... Posted: at 5-02-2012 01:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
una don hear guys Posted: at 5-02-2012 01:10 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |