i dey for oshodi one day,i come see one babe like dat wey wear chelsea jersey dey pose say im go die 4 the club.na so i call the babe come the following dialogue come begin.ME-excuse me lady,are u a chelsea fan?BABE-yes now,cant you see!ME-okay,wats another name for the club?BABE-wat type of question is dat?everybody knows were the RED DEVILS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 26-01-2009 12:05 PM (16 years ago) | Newbie
rezimero at 26-01-2009 12:13 PM (16 years ago) (m)
ehenn. NOT NEW THOUGH
Posted: at 26-01-2009 12:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 27-01-2009 10:32 AM (16 years ago) (m)
Quote from: Emmanuel4christ on 26-01-2009 05:53 PM
Quote from: kido123 on 26-01-2009 05:51 PM
where is the funnie angle?....
check am 4 in profile...lol..
him profile?? the guy get migraine from drinking too much "shepe" a.k.a Ogogoro, a.k.a Chelsea dry gin, i think, refer him to Dr rezi. quick, save-a-soul abeg u!!!
Posted: at 27-01-2009 10:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
i dey for oshodi one day,i come see one babe like dat wey wear chelsea jersey dey pose say im go die 4 the club.na so i call the babe come the following dialogue come begin.ME-excuse me lady,are u a chelsea fan?BABE-yes now,cant you see!ME-okay,wats another name for the club?BABE-wat type of question is dat?everybody knows were the RED DEVILS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
funnie
the gurl na yeye persin
2.0.
Posted: at 27-01-2009 04:01 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Quote from: Emmanuel4christ on 26-01-2009 05:53 PM
Quote from: kido123 on 26-01-2009 05:51 PM
where is the funnie angle?....
check am 4 in profile...lol..
him profile?? the guy get migraine from drinking too much "shepe" a.k.a Ogogoro, a.k.a Chelsea dry gin, i think, refer him to Dr rezi. quick, save-a-soul abeg u!!!
NA WHAOOOO NA ALL THIS KIN THING D GUY DEY TAKE.?
Posted: at 27-01-2009 08:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
dinho na deserter sorry prodigal fan, him wan work for local govt. go collect salary for company, if u be man u fan u better remove that ur pix b4 dem expel u
Posted: at 28-01-2009 12:10 AM (16 years ago) | Newbie
degreatest2 at 28-01-2009 10:13 PM (16 years ago) (m)
Quote from: pharmD on 28-01-2009 12:10 AM
dinho na deserter sorry prodigal fan, him wan work for local govt. go collect salary for company, if u be man u fan u better remove that ur pix b4 dem expel u
U na go grab this guy yarn! him dey believe say na for Man U Ronaldinho go finish him career, dem go soon buy am for the next tranfer window for 750 naira i think, una get? he go dey wash dem Rooney and ronaldo jersey!!!!!LMAO
Posted: at 28-01-2009 10:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
dinho na deserter sorry prodigal fan, him wan work for local govt. go collect salary for company, if u be man u fan u better remove that ur pix b4 dem expel u
U na go grab this guy yarn! him dey believe say na for Man U Ronaldinho go finish him career, dem go soon buy am for the next tranfer window for 750 naira i think, una get? he go dey wash dem Rooney and ronaldo jersey!!!!!LMAO
LOL....NA SO RLONALDINHO LIFE CON BE.. ...MAKE IN COME ENYINBA NA...INSTEAD OF WASHING JERSEY...IN MAN..U..THEM GO FIT...DOUBLE..THAT PRICE...
Posted: at 28-01-2009 11:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 29-01-2009 07:48 AM (16 years ago) (m)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:36 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:13 PM
Quote from: pharmD on 28-01-2009 12:10 AM
dinho na deserter sorry prodigal fan, him wan work for local govt. go collect salary for company, if u be man u fan u better remove that ur pix b4 dem expel u
U na go grab this guy yarn! him dey believe say na for Man U Ronaldinho go finish him career, dem go soon buy am for the next tranfer window for 750 naira i think, una get? he go dey wash dem Rooney and ronaldo jersey!!!!!LMAO
LOL....NA SO RLONALDINHO LIFE CON BE.. ...MAKE IN COME ENYINBA NA...INSTEAD OF WASHING JERSEY...IN MAN..U..THEM GO FIT...DOUBLE..THAT PRICE...
ABA MILLIONAIRE, UNA DEY HEAR? BEGIN PREPARE UNA BID FOR RONALDINHO!!!!!!UP PEOPLE'S ELEPHANT!!!!
Posted: at 29-01-2009 07:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac

Posted: at 29-01-2009 05:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac