she don collect your trousser carry skirt give you. u no well go see spiritualist Posted: at 7-02-2009 03:42 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
osituga at 7-02-2009 03:49 PM (16 years ago) (m) hehe...God go deliver am sha Posted: at 7-02-2009 03:49 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
send ur detail so i will help u with the marketing of ur pant washing business. dom asss Posted: at 7-02-2009 03:55 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Qris at 7-02-2009 04:12 PM (16 years ago) (m) Guy enuf of dis joke i knw say u dey play.Make play play no go turn to beta o cos dat kain tin even pass curse sef Posted: at 7-02-2009 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emanex007 at 7-02-2009 04:32 PM (16 years ago) (m) Na wah u oh! Na so luv swit u rich.U neva hear of otutu? Posted: at 7-02-2009 04:32 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 7-02-2009 04:42 PM (16 years ago) (m) He no send... He Like things the wey dem dey so
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-02-2009 04:42 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sera4all at 7-02-2009 05:17 PM (16 years ago) (f) that good ok do more of it ...........dont worry it we tack u to ur grave Posted: at 7-02-2009 05:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jan at 7-02-2009 07:18 PM (16 years ago) (f) oh! poor poor u! Posted: at 7-02-2009 07:18 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Tochie at 7-02-2009 07:25 PM (16 years ago) (m) And they call it... we call it, you call it...I call it loooovvve ...sorry kraaaaaaaazzzeeee Posted: at 7-02-2009 07:25 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
akjasper at 7-02-2009 07:47 PM (16 years ago) (m) More than crazy.......... Posted: at 7-02-2009 07:47 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lonelysnow at 7-02-2009 07:55 PM (16 years ago) (m) very pathetic Posted: at 7-02-2009 07:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
larrylere at 7-02-2009 08:50 PM (16 years ago) (m) Trust me on this guy you are doing a wonderful job.More grease to your elbow.Love is blind anyway.Dont forget to use KLin or ariel and always wash clean to make your babe happy.I envy u. Posted: at 7-02-2009 08:50 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
titusbunmi at 7-02-2009 09:29 PM (16 years ago) (m) You can branch in my house to wash my wife and daughters own. I go even give you my grand mum's pant to wash. Posted: at 7-02-2009 09:29 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Kennee at 7-02-2009 09:57 PM (16 years ago) (m) very pathetic
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-02-2009 09:57 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
its okay to me. she no dey wash for una, see dem, no lie ooooooooooo in fact. i been dey do am when i get babe
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 7-02-2009 11:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 7-02-2009 11:19 PM (16 years ago) (m) Yu wash her Mama and Sistas own join too Meczy l ba for yu ooo... But yu no tell me say yu do Houseboy work before na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-02-2009 11:19 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 7-02-2009 11:31 PM (16 years ago) (m) @kenne watin dey happen
u hear watin ma hears dey hear shoooooooooooooooooooo#luv reach dat one me tooooooooooo wan luv ooooooooooooooooo lol
Becos yu need Pant Washer abi? Hope say no be G-strings yu dey Wear ooo? Cos na only Big Dross dis guy dey wash ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-02-2009 11:31 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 7-02-2009 11:39 PM (16 years ago) (m) heheheehehe......kman...i don dey fear u now....u wan do....some
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 7-02-2009 11:39 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 7-02-2009 11:45 PM (16 years ago) (m) @kenne watin dey happen
u hear watin ma hears dey hear shoooooooooooooooooooo#luv reach dat one me tooooooooooo wan luv ooooooooooooooooo lol
Becos yu need Pant Washer abi? Hope say no be G-strings yu dey Wear ooo? Cos na only Big Dross dis guy dey wash ooo no wahala the kind luv wen enter in eye to wash the big dross go still enter him eye to was ma g-strings na l fit dey Help yu dey Pull dem Sha
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-02-2009 11:45 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
marvelcol at 8-02-2009 12:03 AM (16 years ago) (m) uhmmm this one na wa oh, is good sha, but as for me your own don meet u o, "o mase oooo ti e ba e, o ku ise o"..........welldone aluta continua, but many pals have advised u, so u know now if u are ok or not about your good addiction.......stay tite........... Posted: at 8-02-2009 12:03 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |