Started dating a Nigerian What should I be expecting?? (Page 8)

Date: 06-02-2012 12:39 am (13 years ago) | Author: Kennetu Grigsby
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 38
- sophiebaby at 7-02-2012 09:43 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on  6-02-2012 06:15 PM
make dem nor go choke am for hiv ooo

 Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:44 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on  6-02-2012 05:12 PM
fcuking shit............where d hell was i when d thread was so freaky HOT Huh? no one even alert me Shocked

i for alert u naaaaaaa ..buh u no sey na borow pose wey i dey do now..  Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:45 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  6-02-2012 05:46 PM
@hopea i dont know if she must date our naija guys, she want belong  Cool to big boiz crew

heheh chai..arapuala dis woman ooo  Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:46 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  6-02-2012 05:40 PM
you are not in anyway better off than nigeria,interms of frauds and dishonest now , infact , ghana and liberian are both partiners in crime

 Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Realcent on  6-02-2012 03:23 PM
OLODO! why dont you post his picture here and ask us if he is handsome enough to be your boyfriend, ANUOFIA...

 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- verah at 7-02-2012 09:48 AM (13 years ago)
(f)
you should b d one to decide that nt here ok... at least u didnt ask us to choose him fr u .. u choose him urself.. so  decide that urself

Posted: at 7-02-2012 09:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:48 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on  6-02-2012 04:25 PM
ebi like u don get new customer

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:50 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  6-02-2012 01:59 PM
Poster i no blame you,see this Liberian titi come here come dey talk about Nigerian Reputation.Na your brothers they claim Nigeria everyday when they catch them for crime.Nigerians commit crime pass Liberian???

See Liberian see good reputation,a beg commot for raod make i pass.Leave my brother go friend your Liberian bobo naaa.


liberia sef na oyibo? no be red dem dey red?

Posted: at 7-02-2012 09:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:53 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  6-02-2012 12:37 PM
u will neva b soo beautiful in ur miserable life , ma beauty cant b compared to u , i top u by far , u r ugly infact , U SAY U R 16 OR 18 OR 19N I DONT KNOW WHICH IS TRUE ; N U ALREADY LOOK 30 WHEN U R THIRTY HOW WILL U LOOK 60 I GUESSS ; with ur cheap cloth , flast Bosom  n ugly wig , hissss , if u stand n i stand , it iwll b d bauety n d beast , cos ur woowoo no get remedy Grin

chai..dis babe don finish liberian gurl.... Grin Grin

her cloth na bend dan select..her Bosom  na awilo mama own(slipers) the wig ..i no fit sout Grin Grin

Posted: at 7-02-2012 09:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 09:58 AM (13 years ago)
(f)
where is my bench please...i need to make this fight happen..where da hell was i.? OMG this post dey sweet o..e be like i go sleep hia today..lol

Posted: at 7-02-2012 09:58 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 10:45 AM (13 years ago)
(f)
Shocked Shocked i missed all dis yestaday?? pls make una do am again sha

sophia move nah,, i wan sidan   Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2012 10:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 10:48 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin na me miss pass..i don read tire  Grin how body na?

Posted: at 7-02-2012 10:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 7-02-2012 10:59 AM (13 years ago)
(m)
Who invite oyinbo here Sad

Posted: at 7-02-2012 10:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 11:02 AM (13 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 7-02-2012 11:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 11:02 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 10:48 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin na me miss pass..i don read tire  Grin how body na?

heheheeeeee i no fit read all sha but i sense d heat  Grin Grin Grin body dey inside cloth as usual, how u ?
Posted: at 7-02-2012 11:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 11:02 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  7-02-2012 10:59 AM
Who invite oyinbo here Sad

bature sharrraaaap  Angry
Posted: at 7-02-2012 11:02 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 7-02-2012 11:04 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  7-02-2012 11:02 AM
bature sharrraaaap  Angry

water-lily bia how dare you  Sad Sad Sad Sad

Posted: at 7-02-2012 11:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 11:06 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  7-02-2012 11:02 AM
heheheeeeee i no fit read all sha but i sense d heat  Grin Grin Grin body dey inside cloth as usual, how u ?

 Cheesy am cool as usual..but small dey for yonder.. Wink

Posted: at 7-02-2012 11:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 11:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 11:06 AM
Cheesy am cool as usual..but small dey for yonder.. Wink

small abi smell  Huh? make u talk true nah  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2012 11:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 11:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  7-02-2012 11:04 AM
water-lily bia how dare you  Sad Sad Sad Sad

 Kiss Kiss
Posted: at 7-02-2012 11:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 38

Featured Discussions