Posted: at 6-02-2012 01:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 01:11 PM (13 years ago) (f) no let ikebe catch u oo, i no want make she pour me acid oo Posted: at 6-02-2012 01:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bigchi at 6-02-2012 01:21 PM (13 years ago) (f) well i trust my broda he no go slack at all Posted: at 6-02-2012 01:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 01:22 PM (13 years ago) (f) naija no dey carry last Posted: at 6-02-2012 01:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no let ikebe catch u oo, i no want make she pour me acid oo  na u wey she go catch coz na u wan thief me from ha Posted: at 6-02-2012 01:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 01:49 PM (13 years ago) (f) Reply |
yea over powerful Posted: at 6-02-2012 01:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
FinlandGuy at 6-02-2012 01:59 PM (13 years ago) (m) I just started dating this naija guy and obviously I know their reputation, but I just cant help how cute and actually well respected naija boys are....so what can I expect from this relationship?? honesty plzzz and BTW im Liberian Poster i no blame you,see this Liberian titi come here come dey talk about Nigerian Reputation.Na your brothers they claim Nigeria everyday when they catch them for crime.Nigerians commit crime pass Liberian???
See Liberian see good reputation,a beg commot for raod make i pass.Leave my brother go friend your Liberian bobo naaa. Posted: at 6-02-2012 01:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chrismojo at 6-02-2012 02:13 PM (13 years ago) (m) come okpo, which kind reputation u dee talk of. Posted: at 6-02-2012 02:13 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ask me again Posted: at 6-02-2012 02:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 02:36 PM (13 years ago) (f) yea over powerful
e dey high like maya chei i understand , no worry ma own beta pass dat one  come let me give u balanced diet Posted: at 6-02-2012 02:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chei!.......... dis na temptation with a little confusion...... Posted: at 6-02-2012 02:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 02:40 PM (13 years ago) (f) Reply |
tempted to touch Posted: at 6-02-2012 02:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Realcent at 6-02-2012 03:23 PM (13 years ago) (m) OLODO! why dont you post his picture here and ask us if he is handsome enough to be your boyfriend, ANUOFIA... Posted: at 6-02-2012 03:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zoe61 at 6-02-2012 03:52 PM (13 years ago) (f) good luck girl, i been half 9ja i love 9ja die but i don't have luck with 9ja guys most of the 9ja guys i meet want papper to stay in europ or they want ur money, so just becareful,becuse i don't think 9ja guys know what love is. Posted: at 6-02-2012 03:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
interpo77 at 6-02-2012 04:00 PM (13 years ago) (m) I just started dating this naija guy and obviously I know their reputation, but I just cant help how cute and actually well respected naija boys are....so what can I expect from this relationship?? honesty plzzz and BTW im Liberian ppe must read this guls post very well b4 replying her, SHE USED THE FEW WORDS TO FINISH ALL NAIJA GUYS AND IN THE SAME WAY CORNIED IT TO CONFUSE U,her post needs a second approach, if naija a guys reputation is all that ill why must u fling with any? Posted: at 6-02-2012 04:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 04:02 PM (13 years ago) (f) i wonder ooo Posted: at 6-02-2012 04:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 6-02-2012 04:06 PM (13 years ago) (m) i wonder ooo
re u here darling? Posted: at 6-02-2012 04:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 6-02-2012 04:08 PM (13 years ago) (f) me i dey d post nah from begining to midway Posted: at 6-02-2012 04:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |