agidis at 27-01-2009 05:49 PM (16 years ago) (m)
is your bedroom is spick and span, or a disaster zone!
Post Reply
Posted: at 27-01-2009 05:49 PM (16 years ago) | Newbie
femaadinho at 27-01-2009 06:17 PM (16 years ago) (m)
why not post that on forum games
Posted: at 27-01-2009 06:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 27-01-2009 08:29 PM (16 years ago) (m)
you no see as e be like kolo wey dem tie?
if u no get wetin to talk no dey waste dis space you hear? read other people jokes make you rest. no kon provoke people for here
Posted: at 27-01-2009 08:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
raziiiiii another customer....
Posted: at 27-01-2009 08:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 27-01-2009 08:46 PM (16 years ago) (m)
yes oh. but im treatment go dey expensive well well, because e be like the guy do go far well well
Posted: at 27-01-2009 08:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
yes oh. but im treatment go dey expensive well well, because e be like the guy do go far well well
GO FAR WELL WELL...lol...how na.?
Posted: at 27-01-2009 08:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply pharmD at 28-01-2009 12:13 AM (16 years ago) (m)
somebody give me worm expeller make i expel this guy, him de the wrong place at the right time
Posted: at 28-01-2009 12:13 AM (16 years ago) | Newbie
Reply kido123 at 28-01-2009 09:54 AM (16 years ago) (m)
is your bedroom is spick and span, or a disaster zone!
wrong forum, shine ya eye bro....
Posted: at 28-01-2009 09:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
is your bedroom is spick and span, or a disaster zone!
wrong forum, shine ya eye bro....
if in wan shine in eye make in go meet greatest...that one sabi am no be small....
Posted: at 28-01-2009 06:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
is your bedroom is spick and span, or a disaster zone!
wrong forum, shine ya eye bro....
if in wan shine in eye make in go meet greatest...that one sabi am no be small....
Emma, you get am, send my contact to am, make hin fro come shine eye! but make him bring shine shine money for hand oh!!!!
Posted: at 28-01-2009 06:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
is your bedroom is spick and span, or a disaster zone!
wrong forum, shine ya eye bro....
if in wan shine in eye make in go meet greatest...that one sabi am no be small....
Emma, you get am, send my contact to am, make hin fro come shine eye! but make him bring shine shine money for hand oh!!!!
lol...u know fit help am wht are friends for na..
Posted: at 28-01-2009 06:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
I no understand u again oh! emma, na offence to collect consultations fee? we are still friends of course, but to shine him eye, so many things wey i go do fro am so him must pay
Posted: at 28-01-2009 07:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
I no understand u again oh! emma, na offence to collect consultations fee? we are still friends of course, but to shine him eye, so many things wey i go do fro am so him must pay
watin u wan do 4 am...lol...pass make 2 of una shin shine shine shine till eternity....
...abi..?
Posted: at 28-01-2009 07:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so?
abi na cage?
Posted: at 28-01-2009 09:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so?
abi na cage?
lol.....
....why u dey fear am na...?
Posted: at 28-01-2009 09:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so?
abi na cage?
lol.....
....why u dey fear am na...?
THE GUY BE LIKE SAY E DEY INSIDE ONE CAGE U NO SEE AM? AND WHICH KAIN PEOPLE DEY ALWAYS DEY FOR CAGE?
BESIDES SEE THAT HIM CHEST BE LIKE OLUMO ROCK!!!
Posted: at 29-01-2009 08:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply kido123 at 29-01-2009 12:01 PM (16 years ago) (m)
Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so?
abi na cage?
lol.....
....why u dey fear am na...?
THE GUY BE LIKE SAY E DEY INSIDE ONE CAGE U NO SEE AM? AND WHICH KAIN PEOPLE DEY ALWAYS DEY FOR CAGE?
BESIDES SEE THAT HIM CHEST BE LIKE OLUMO ROCK!!!
e be like say u dey use crystal ball sef?... d guy na from abeokuta .. thats y he get chest like olumo rock!..
Posted: at 29-01-2009 12:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
Make him come first, abi now, but wait i dey fear dat guy oh! no be inside net him dey so?
abi na cage?
lol.....
....why u dey fear am na...?
THE GUY BE LIKE SAY E DEY INSIDE ONE CAGE U NO SEE AM? AND WHICH KAIN PEOPLE DEY ALWAYS DEY FOR CAGE?
BESIDES SEE THAT HIM CHEST BE LIKE OLUMO ROCK!!!
u better take ya time if that catch u e go be like say na 1000 people handle..u..
Posted: at 29-01-2009 08:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply NKEMJOU at 23-05-2009 03:25 PM (15 years ago) (f)
mtchewww...passing by jor
Posted: at 23-05-2009 03:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply nollylove at 5-06-2009 04:02 AM (15 years ago) (f)
Posted: at 5-06-2009 04:02 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply