Is fighting an effective way to win a MAN's HEART? (Page 8)

Date: 07-02-2012 10:20 am (13 years ago) | Author: aadex kebella
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 16
- HOPEA23 at 7-02-2012 02:17 PM (13 years ago)
(f)
yes..beat the nonsense out of the woman

Posted: at 7-02-2012 02:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 02:18 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 7-02-2012 02:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 7-02-2012 02:20 PM (13 years ago)
(f)
what is so shocking about what i said?

Posted: at 7-02-2012 02:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 7-02-2012 02:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  7-02-2012 02:03 PM
Even if i dey ride hin disco stick 5 times a day,, temptation dey outside  Roll Eyes

abeg!! wen u dey ride, be careful wit all the potholes oo.. mk u no come spoil the shock absorber oo Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2012 02:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dhowafe at 7-02-2012 02:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 02:04 PM
Grin Grin Grin Grin oh boi..u sef...u funny die...so u don already sabi d movie title already  Grin

watch part 1-4 first u go no hw far  Grin

so, na 2day u dey knw say i be director and producer Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Posted: at 7-02-2012 02:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 02:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on  7-02-2012 02:22 PM
abeg!! wen u dey ride, be careful wit all the potholes oo.. mk u no come spoil the shock absorber oo Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 7-02-2012 02:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 7-02-2012 02:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-02-2012 02:17 PM
yes..beat the nonsense out of the woman


Correct super woman  Cool Cool Cool Cool Cool Cool

Posted: at 7-02-2012 02:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 7-02-2012 02:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 02:09 PM
fly babes..Its not a matter of ridding on it..Its a matter of 'HOW' u ride on it..that will tell..

if u ride on it well..use diff skills on it..most especially..reversing the steering backward..frontward..and side-ward...fly babes..i tell u...he wont dare touch any outside..but look..looking is free...

its not the number of times u do it with him that counts...its how well u went.. Grin

Oh boi..make i run commot hia o  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

cum back hai!! where u dey run dey go after u don cause Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed to urself and pple..  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2012 02:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 02:30 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 02:09 PM
fly babes..Its not a matter of ridding on it..Its a matter of 'HOW' u ride on it..that will tell..

if u ride on it well..use diff skills on it..most especially..reversing the steering backward..frontward..and side-ward...fly babes..i tell u...he wont dare touch any outside..but look..looking is free...

its not the number of times u do it with him that counts...its how well u went.. Grin

Oh boi..make i run commot hia o  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Shocked Shocked Grin Grin Grin why u wan spoil me nah  :'( :'( i b gud gal oooooooo
Posted: at 7-02-2012 02:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 7-02-2012 02:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 02:25 PM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

no be lie na, abi u want mk she spoil am Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 7-02-2012 02:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- zoe61 at 7-02-2012 02:32 PM (13 years ago)
(f)
million times hell no, why should i fight over a man to win his heart, the only thing i can do is to show him love.
Posted: at 7-02-2012 02:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 02:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on  7-02-2012 02:28 PM
cum back hai!! where u dey run dey go after u don cause Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed to urself and pple..  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

u beta unseal dat lips oo...God no sey i no cause anytin oo..except sey na u.. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 7-02-2012 02:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 02:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on  7-02-2012 02:24 PM
so, na 2day u dey knw say i be director and producer Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool

abeg gimme LEAD role naaaaaaaaaaaa  :'( :'( :'( :'( :'( :'(

Posted: at 7-02-2012 02:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 7-02-2012 02:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  7-02-2012 02:28 PM

Correct super woman  Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 7-02-2012 02:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 7-02-2012 02:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on  7-02-2012 02:30 PM
Shocked Shocked Grin Grin Grin why u wan spoil me nah  :'( :'( i b gud gal oooooooo

 Grin Grin Grin Grin i hear  Grin

Posted: at 7-02-2012 02:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 7-02-2012 02:38 PM (13 years ago)
(f)
Sophia thank God my man no dey NP oooo he for don fly com meet u  Grin Grin Grin lmao
Posted: at 7-02-2012 02:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 7-02-2012 02:39 PM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes na pant i dey see
Posted: at 7-02-2012 02:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 7-02-2012 02:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-02-2012 02:35 PM
Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Thats my b00 Kiss

Posted: at 7-02-2012 02:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 7-02-2012 02:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 02:33 PM
u beta unseal dat lips oo...God no sey i no cause anytin oo..except sey na u.. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Na me u wan put 4 wahala abi Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 7-02-2012 02:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dhowafe at 7-02-2012 02:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  7-02-2012 02:34 PM
abeg gimme LEAD role naaaaaaaaaaaa  :'( :'( :'( :'( :'( :'(

I will consider u ok.. jst send me ur details ok Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Posted: at 7-02-2012 02:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 16

Featured Discussions