







Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 7-02-2012 02:58 PM I hear you them no be de same abi?
| |||||
yeah Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-02-2012 02:31 PM if a woman moves with condom in her bag..it isnt bad...she might protect someone someday...pipu dey borow CD naaaaaaaa..haba poster you advising infidelity abi?
| |||||
Safe Sex with who if I may ask? Reply
| |||||
i use(d) to put CD in my purse always..not bcos i want to use it..but bcos there wud be someone needing quickie somewhere that is Condom-less.. Reply![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
ahahahahahahahahaha Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u go fear fear naaaaaaaaaaaaaaaaaa...omo dis my neigbor sabi kpansh babes.... and anytime babe show..he go know my door...if i open door..en go rush straight to my purse..drw tin..comot asap..go mark register..lmaooooooooo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-02-2012 03:07 PM i use(d) to put CD in my purse always..not bcos i want to use it..but bcos there wud be someone needing quickie somewhere that is Condom-less.. I hear you sophia tell that to zombi's ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-02-2012 03:12 PM u go fear fear naaaaaaaaaaaaaaaaaa...omo dis my neigbor sabi kpansh babes.... and anytime babe show..he go know my door...if i open door..en go rush straight to my purse..drw tin..comot asap..go mark register..lmaooooooooo see me in my office asap
| |||||
Quote from: papaprince on 7-02-2012 03:19 PM I hear you sophia tell that to zombi's abeg where the zombi dey make i tellam...take it or leave it oo..AIDS dey real..e nor dey show for face..na ur gf not ur wifey Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 7-02-2012 03:23 PM abeg where the zombi dey make i tellam...take it or leave it oo..AIDS dey real..e nor dey show for face..na ur gf not ur wifey I now understand where you are coming from carry go nothing do you at all, spread the news as you wish after all is your cake who you cut give no concern me at all
| |||||
Quote from: papaprince on 7-02-2012 03:29 PM I now understand where you are coming from carry go nothing do you at all, spread the news as you wish after all is your cake who you cut give no concern me at all am comming from sokoto and am going to jalingo...u care to join? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: papaprince on 7-02-2012 03:29 PM I now understand where you are coming from carry go nothing do you at all, spread the news as you wish after all is your cake who you cut give no concern me at all abeg i no dey bake cake ooo..not to talk of to begin dey sell...i no get show glass abeg Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: sophiebaby on 7-02-2012 03:31 PM am comming from sokoto and am going to jalingo...u care to join? I salute you Sophia
| |||||
@sophie lol ur neighbhour Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
seriously ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: papaprince on 7-02-2012 03:33 PM ![]() ![]() ![]() ![]() i salut u too ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
am not here ReplyWhat Are Friendz For ?
| |||||
pls comot..cos this post na for condom users ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)