




Posted: at | |
Quote from: zie85er on 2-02-2009 11:57 PM i bn think say u don stop 2 dey get enemies....e be lyk say dem don dey com back ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
ok o!! if u say so ReplyIf you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
She tell me for Dream ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
r u sure u r a God fearing babe? Reply![]()
| |||||
seriously searching 4 1 ooo Reply
| |||||
Quote from: eagleseyez on 2-02-2009 05:44 PM dis vivian girl sef, u dey try talk say kennee nor get skills, which kain action u dey find from sammy? u wan kill the boy? @ Eaglesyes, she is just telling you guys her experience with me... and don't doubt it, cos i have got monkey power and lion force.. you can imagine my speed while on motion. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: eagleseyez on 2-02-2009 06:00 PM Quote from: vivian07 on 2-02-2009 05:56 PM Quote from: eagleseyez on 2-02-2009 05:44 PM dis vivian girl sef, u dey try talk say kennee wetin dey kill am ?na today?nor get skills, which kain action u dey find from sammy? u wan kill the boy? chei!!! sammy, where u dey? she say no be today...ol boy na so? My guy, i dey here oo. no be today na. e don tay wey yansh start to dey stay for back now. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: bilol on 2-02-2009 06:36 PM abeg for d sake of small kids like us,make u dey try adjust how una dey address issues ooooo ok uncle kenee and bro eagles wit sis vivian tell them again
| |||||
na my pastor, sorry,our pastor teach us. Replybut they say dis board na from 18 years abi u never reach 18? abi u never begin dey ..................climb man.
| |||||
Quote from: vivian07 on 3-02-2009 09:46 AM na my pastor, sorry,our pastor teach us. but they say dis board na from 18 years abi u never reach 18? abi u never begin dey ..................climb man. ![]() ![]() ![]() ![]() She be virgin Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: bazojeks on 3-02-2009 08:43 AM seriously searching 4 1 ooo U r in the right palce, foward ya application letter along side a recharge card.we will get back to you. ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
huh!! ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
y huh, are u the applicant? Reply...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Quote from: Pires07 on 3-02-2009 11:05 AM y huh, are u the applicant? just surprise that guys are now begging for recharge cards. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 3-02-2009 11:13 AM Quote from: Pires07 on 3-02-2009 11:05 AM y huh, are u the applicant? just surprise that guys are now begging for recharge cards. ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
my val will be Miss valentine...................lol Reply2.0.
| |||||
wishin you gudluck. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
how val go be? Reply
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 3-02-2009 11:22 AM wishin you gudluck. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
lol ReplyIt pays to be good.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)