FATHERS (Page 2)

Date: 29-01-2009 9:09 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 [2] 3
- Sillyjokker at 31-01-2009 02:10 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: afribabe on 31-01-2009 12:34 PM
onyin, i wirk in national hospital,pls,tell me the number of children i will give birth to

Ask Doc & Nurse... Onyin, sorry say I answer for you o! Grin Grin

Posted: at 31-01-2009 02:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-01-2009 03:23 PM (15 years ago)
(m)
una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am
Posted: at 31-01-2009 03:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 31-01-2009 05:41 PM (15 years ago)
(f)
Rezi the Doc... o! the phamarcist....take am easy dey casterate you male patients o!

Posted: at 31-01-2009 05:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 06:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 12:28 PM
Quote from: Toks-E on 31-01-2009 09:29 AM
Undecided Undecided Undecided Undecided

Mouth dey pain you?


NO..e no pain am..
Posted: at 31-01-2009 06:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 06:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-01-2009 03:23 PM
una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am


lol...u wan add this one join ur work too..?
Posted: at 31-01-2009 06:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 31-01-2009 07:31 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 12:28 PM
Quote from: Toks-E on 31-01-2009 09:29 AM
Undecided Undecided Undecided Undecided

Mouth dey pain you?


na boil do am for mouth... Grin
Posted: at 31-01-2009 07:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 31-01-2009 07:34 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 31-01-2009 03:23 PM
una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am

na TOKS u go first castrate cuz the 7 children wey em wife born don make jokes no dey sweet am again...lol
Posted: at 31-01-2009 07:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 31-01-2009 07:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:31 PM
Quote from: Sillyjokker on 31-01-2009 12:28 PM
Quote from: Toks-E on 31-01-2009 09:29 AM
Undecided Undecided Undecided Undecided

Mouth dey pain you?


na boil do am for mouth... Grin

lol...na who in go kiss way boil catch am 4 month.. Grin
Posted: at 31-01-2009 07:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 31-01-2009 11:49 PM (15 years ago)
(m)
onyin wld kiss anytin
Posted: at 31-01-2009 11:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 1-02-2009 12:18 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on 31-01-2009 11:49 PM
onyin wld kiss anytin

 Grin watin u mean na..?
Posted: at 1-02-2009 12:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 12:23 AM (15 years ago)
(m)
she go kis am wit d boil wey dey im mouth
Posted: at 1-02-2009 12:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 1-02-2009 08:50 AM (15 years ago)
(f)
how u sef dey talk like this?... i been dey see u as a very good skul boy...kilode
Posted: at 1-02-2009 08:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 08:51 AM (15 years ago)
(m)
where d skool boy dey
Posted: at 1-02-2009 08:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-02-2009 04:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 06:51 PM
Quote from: rezimero on 31-01-2009 03:23 PM
una no dey do family planning? anybody wey born pass three, i go castrate am


lol...u wan add this one join ur work too..?
pepper dey the new level?
Posted: at 1-02-2009 04:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 1-02-2009 04:38 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: femaadinho on  1-02-2009 08:51 AM
where d skool boy dey

no be u tell me say u go write exam d other day... ok na skul man??
Posted: at 1-02-2009 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 09:27 PM (15 years ago)
(m)
i never become man as i still be virgin but i no be boy because i don born pikin.
Posted: at 1-02-2009 09:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tomtem at 1-02-2009 10:01 PM (15 years ago)
(m)
lol.......
Posted: at 1-02-2009 10:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- femaadinho at 1-02-2009 10:13 PM (15 years ago)
(m)
 Wink Wink Wink Wink Wink Wink
Posted: at 1-02-2009 10:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-02-2009 07:03 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: tomtem on  1-02-2009 10:01 PM
lol.......

fine boy... sorry man... emm!! fine guy how far...??
Posted: at 2-02-2009 07:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 2-02-2009 09:03 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-02-2009 07:03 PM
Quote from: tomtem on  1-02-2009 10:01 PM
lol.......

fine boy... sorry man... emm!! fine guy how far...??

the man dey onyin no start again ooooo.. Grin
Posted: at 2-02-2009 09:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3