FATHERS (Page 3)

Date: 29-01-2009 9:09 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3]
- degreatest2 at 3-02-2009 09:22 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on  1-02-2009 09:27 PM
i never become man as i still be virgin but i no be boy because i don born pikin.
Nna, u dey confuse?Huh?? wetin be dis na?
Posted: at 3-02-2009 09:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-02-2009 09:26 AM (16 years ago)
(f)
em drugs don expire...but e dey owe rezi...lol
Posted: at 3-02-2009 09:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 09:33 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 09:26 AM
em drugs don expire...but e dey owe rezi...lol
Really? No wonder! abeg tell Rezi to save a soul!
Posted: at 3-02-2009 09:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 8-02-2009 03:38 PM (16 years ago)
(f)
LOLzzzzzzz
Posted: at 8-02-2009 03:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-02-2009 04:20 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 09:33 AM
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 09:26 AM
em drugs don expire...but e dey owe rezi...lol
Really? No wonder! abeg tell Rezi to save a soul!
make e pay and his soul shall be saved Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2009 04:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 8-02-2009 04:25 PM (16 years ago)
(f)
lolsss

Posted: at 8-02-2009 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-02-2009 05:42 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on  8-02-2009 04:25 PM
lolsss
wetin dey make you dey carry laff anyhow?
Posted: at 8-02-2009 05:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 9-02-2009 01:55 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  8-02-2009 05:42 PM
Quote from: Sillyjokker on  8-02-2009 04:25 PM
lolsss
wetin dey make you dey carry laff anyhow?

in see  in old old boy friend na..
Posted: at 9-02-2009 01:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 04:58 AM (16 years ago)
(f)
na who be em old bf na u??
Posted: at 9-02-2009 04:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-02-2009 09:15 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  9-02-2009 01:55 AM
Quote from: rezimero on  8-02-2009 05:42 PM
Quote from: Sillyjokker on  8-02-2009 04:25 PM
lolsss
wetin dey make you dey carry laff anyhow?

in see  in old old boy friend na..
emma!!! hmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 9-02-2009 09:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 03:28 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 04:58 AM
na who be em old bf na u??

how e go be me na..
Posted: at 10-02-2009 03:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 03:29 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  9-02-2009 09:15 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  9-02-2009 01:55 AM
Quote from: rezimero on  8-02-2009 05:42 PM
Quote from: Sillyjokker on  8-02-2009 04:25 PM
lolsss
wetin dey make you dey carry laff anyhow?

in see  in old old boy friend na..
emma!!! hmmmmmmmmmmmmm

i lie?
Posted: at 10-02-2009 03:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 10-02-2009 03:19 PM (16 years ago)
(m)
ok Onyi were u dey wrk.
Posted: at 10-02-2009 03:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 10-02-2009 03:26 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Doshe on 10-02-2009 03:19 PM
ok Onyi were u dey wrk.
wetin happen, u wan go obtain Onyin abi?
Posted: at 10-02-2009 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 10-02-2009 03:31 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 03:26 PM
Quote from: Doshe on 10-02-2009 03:19 PM
ok Onyi were u dey wrk.
wetin happen, u wan go obtain Onyin abi?



why u  dey fast4ward na
Posted: at 10-02-2009 03:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 11-02-2009 01:55 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Doshe on 10-02-2009 03:19 PM
ok Onyi were u dey wrk.

doshe..na this parttern u wan use abi.. Grin
Posted: at 11-02-2009 01:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-02-2009 07:33 AM (16 years ago)
(f)
doshe... na 4 fathers not mothers... abi u no go skul??
Posted: at 11-02-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-02-2009 10:08 AM (16 years ago)
(m)
una suppose code say na the level be that na
Posted: at 11-02-2009 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions