





Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
menn dat dude was sharp Reply![]() ![]() ![]() ![]() anyi.......
| |||||
why he come dey wake for back? lol... he no proud of im wife ni or he dey fear make dem no blow dem or make dem no kidnap im woman...9ja no dey carry last...lol Reply//www.gistmania.com/talk?action=dlattach&topic=92078.0&attach=34022&image if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
chai wata phyuk? Reply
| |||||
Quote from: risma on 18-02-2012 10:33 PM idiot why alwasy bringing tribe from you mohammed finger, does that guy look like igbo man to you, when you see benin and yoruba u no go no, bastard aboki. don mind that trouble maker, Igbo's are his Waterloo.
| |||||
nothing person nor dey see,this is green paper love,abeg my brother make u get the paper make u waka comot jara Reply
| |||||
this one is uncountable times better than to be a gay abi na homosegxwal dem dey call am self . my broda abeg make u carry go na baba GOD do am 4 u. make u no mind critics just fucus on ur lyrics Reply
| |||||
THE END JUSTIFIES THE MEANS NO WAHALA Reply
| |||||
why not go to the amazon forest and search for a baboon that is more prettier than this thing.. Reply![]() fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his
| |||||
Na only lazy man go support lazy man, if you like insult me, Replyi know say i better pass the person way they insult me in everything. If Na your papa marry like this how you for be, advice that guy, to take him life do better thing, when him get money make him look for wife from Ninja a better one of his age, if Na paper be him problem for the mean time to enable him look for money and a younger girl, why not i go help am, is a promise which i stand my my words, no be all this fool way can not even help there brother when is doing the wrong thing at the wrong time. brother call me i go give you visa if i no do am or ask you for money report back to the site send me email , [email protected] Na so them go dey jealous me, jealousy go kill them one by one even to live Lagos them no fit, them go they yab me, were by i done see light
| |||||
My guy you are sharp ok !but don't fcuk up by cheating on her openly cos tomorrow she might noticed and get you fcuked by drying you up financially . just always be smart .good luck mehn . Reply
| |||||
Quote from: soul2020 on 18-02-2012 09:17 PM WHAT DO YOU MEAN BY DEATH CERTIFICATE, IS THAT NOT A WOMAN, YOU ALSO I KNOW YOU WANT TO LEAVE NIGERIA, IF OLD WHITE MAN COME TO YOU NOW I KNOW YOU WILL FOLLOW HIM. She go run follow am sharp-sharp
| |||||
Quote from: kebella on 18-02-2012 09:20 PM ,,,,anything 4 9ja guys ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Is it by force to live oyibo land??? This is not love it is having love with stick or wood. Yoruba Yoruba. Reply
| |||||
Quote from: Bigjoeit on 19-02-2012 12:30 AM Make una leave am, e don make his choice. But remember marriage is 4 life time I do not agree with you. Though it is suppose to be 4 life but not all marriages gets to full life. Especially when you are in it 4 some intentions.
| |||||
unto old school Reply
| |||||
suicide mission..carry go ...easy ooo...people get mind ...i respect nigerians.....e no easy ....i no know wetin to talk ..but anyway is a way..this pass me oooo.....hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm...hmmmmmmmmmmmm,,,hmmmmmmmmmmmm,,,ok Reply
| |||||
suicide mission..carry go ...easy ooo...people get mind ...i respect nigerians.....e no easy ....i no know wetin to talk ..but anyway is a way..this one pass me oooo.....hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm...hmmmmmmmmmmmm,,,hmmmmmmmmmmmm,,,ok Reply
| |||||
Nice for the guy, na him know why i married to his grandma...Best of luck jare............ Reply
| |||||
pls some body me out, am confused about dis ... IS D GUY REPRESENTING SOME BODY FOR THE WEDDING OR IS ALL REAL ? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot