Posted: at | |
| |||||
HIV is real oo Reply
| |||||
what if the akpako when the boy dey nak this GRANDMOTHER come result to pickin huh? Replyfrom the look of things, the bobo resemble an oshodi okada guys
| |||||
somebody should help me shout oo, is this love or abi na lust or hatred Reply
| |||||
what do you espect of a country with 94.5% of poverty. This guy is very smart now he can get fucos and plan his future because our leaders has stolen the whole money made for the youlth. Reply
| |||||
HATERS GONNA HATE ALL OF YOU HERE ON NAIJAPALS ARE ORIGINAL COMPOUND FOOLS............ ...WHITE PEOPLE DO VIDEOS PHONES FOR YOUR OWN PERSONAL USE....................... ...NOW THIS FOOLS IN NIGERIA DEY USE AN FOR OTHERS PEOPLE AFFAIR.................. .....NA BECAUSE LAW NO DEY NAIJA.......... ....COME TRY AN FOR EUROPE NA JAIL YOU GO SEE URSELF........... ....THIS BLACKBERRY DONE AFFECT PEOPLE MIND FINISH FOR NAIJA OOO............................. VERY SOON UNA GO CARRY AN GO TAKE UNA PAPA AND MAMA FOTOS OR VIDEOS DEM WHEN DEM DEY MAKE LOVE FOR BEDROOM SEND AN COME HERE FOR NAIJAPALS SEE ...................BLACKBERRY DONE TURN TO WAHALA FOR NAIJA........ BLACKBERRY PEOPLE DONE TURN MADNESS FOR NAIJA ............ABEG MY BROTHER ENJOY YOUR LIFE WITH THAT WOMAN BECAUSE LIFE IS ALL ABOUT ENJOYMENT .......AND NO LISTEN TO THIS HATERS ...............AND PERSON WEY SAY MAKE THEM NO LAUGH AN .DEM GO CRY AN OOO....GOD BLESS YOU WITH YOUR LOVELY WHITE WOMAN Reply
| |||||
PALS, MAKE WHO NA NO BLAME THAT GUY, COS NA SO FOR UP..TOWN.. IF YOU CANT BET THEM YU JOIN THEM.. JUST DE ONLY WAY TO GROW AND MOVE ON IN UP TOWN... Reply
| |||||
THIS NAIJAPALS PEOPLE HERE NA DEM NO GET FUTURE ...THIS GUY DEY ENJOY LIFE WITH THIS WHITE WOMAN WELL WELL ......UNA DEY HERE DEY TALK GRAMMAR WETIN CONCERN UNA? Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
lol people even attend de wedding Reply
| |||||
Quote from: badnaija on 19-02-2012 09:41 AM THIS NAIJAPALS PEOPLE HERE NA DEM NO GET FUTURE ...THIS GUY DEY ENJOY LIFE WITH THIS WHITE WOMAN WELL WELL ......UNA DEY HERE DEY TALK GRAMMAR WETIN CONCERN UNA? u be really badnaija puaa! ![]()
| |||||
Quote from: tufine4life on 18-02-2012 05:47 PM no pain no gain lool but SO MUCH pain? ![]()
| |||||
nigeria which way... Replyeven for america its hard to see things like this so why 9ja?
| |||||
Quote from: badnaija on 19-02-2012 09:24 AM HATERS GONNA HATE ALL OF YOU HERE ON NAIJAPALS ARE ORIGINAL COMPOUND FOOLS............ ...WHITE PEOPLE DO VIDEOS PHONES FOR YOUR OWN PERSONAL USE....................... ...NOW THIS FOOLS IN NIGERIA DEY USE AN FOR OTHERS PEOPLE AFFAIR.................. .....NA BECAUSE LAW NO DEY NAIJA.......... ....COME TRY AN FOR EUROPE NA JAIL YOU GO SEE URSELF........... ....THIS BLACKBERRY DONE AFFECT PEOPLE MIND FINISH FOR NAIJA OOO............................. VERY SOON UNA GO CARRY AN GO TAKE UNA PAPA AND MAMA FOTOS OR VIDEOS DEM WHEN DEM DEY MAKE LOVE FOR BEDROOM SEND AN COME HERE FOR NAIJAPALS SEE ...................BLACKBERRY DONE TURN TO WAHALA FOR NAIJA........ BLACKBERRY PEOPLE DONE TURN MADNESS FOR NAIJA ............ABEG MY BROTHER ENJOY YOUR LIFE WITH THAT WOMAN BECAUSE LIFE IS ALL ABOUT ENJOYMENT .......AND NO LISTEN TO THIS HATERS ...............AND PERSON WEY SAY MAKE THEM NO LAUGH AN .DEM GO CRY AN OOO....GOD BLESS YOU WITH YOUR LOVELY WHITE WOMAN blackberry is jus a tool. it depends on u how u use it. like hmmm dynamite. Nobel invented it to help ppl. But pplz use it to kill. jus like dat.
| |||||
haaaa dis boy get mind if VAMPIRE see dis woman he go thank god 4him life becos some vampire fine 4 where dis woman dey. well good luck Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
U won't understand! but there is different btw what ur mamas and papas did to give birth to u. leave him alone. Reply
| |||||
You know look that woman like who carry AIDS,if him get paper get and carry Aids, Na him bi say him done get him death certificate..... ReplyThat woman id noting but JK (Drug Ad-it)
| |||||
phyuk DE WHITE WOMAN UP Reply
| |||||
LMAO so una rily see dis guy as sharp?? U tink d woman cares dat he's wit her for moni?? ReplyShe nor get any family to leave her moni for, plus she fit enjoy the *ride* ![]() ![]() ![]() dis was all u cud get ?? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hav a hapy maried life dude!! am hapy 4 u,na u get ur eye!! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech