nonsovin at 20-02-2012 11:31 PM (13 years ago) (m) dis one na fashion abi fashola? Posted: at 20-02-2012 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lertipha at 20-02-2012 11:38 PM (13 years ago) (f) Shey na fashion police go make road pure for me? Abegi... Posted: at 20-02-2012 11:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 ; D  no work jaree! i don't blem poster shaa.wake up guys this nothing try put your ass together and go get your self work pls.what wrong with what someone were by her self.hmm grow up man.
anyi....... Posted: at 21-02-2012 05:35 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 07:06 AM (13 years ago) (m) Posted: at 21-02-2012 07:06 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Ysol at 21-02-2012 08:55 AM (13 years ago) (m) Reply |
Noted..........Please ladies dress the way you want to be addressed Posted: at 21-02-2012 09:50 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Beklas at 21-02-2012 09:51 AM (13 years ago) (f) Reply |
Bnwosu at 21-02-2012 10:17 AM (13 years ago) (f) poster abeg ask that woman wey carry low cut if no body dey when she leave house? abi she no get mirror for house? the other ladies are looking gorgeous therefore i withdraw all the charges from them except the madam low cut. That is my judgement. CCCCOOOUUURRRTTTTTT Posted: at 21-02-2012 10:17 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
simon4real at 21-02-2012 11:05 AM (13 years ago) (m) na dem know jareeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Posted: at 21-02-2012 11:05 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
glossyeng at 21-02-2012 01:13 PM (13 years ago) (f) do dis pple pay for dis fine @ all? Cos kept making d same mistake. Posted: at 21-02-2012 01:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 01:27 PM (13 years ago) (m) they don,t know where to pay the fine now , abi you know the place? Posted: at 21-02-2012 01:27 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
eleohaonye at 21-02-2012 02:48 PM (13 years ago) (m) naked fashion maybe d best Posted: at 21-02-2012 02:48 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lertipha at 21-02-2012 02:51 PM (13 years ago) (f) Posted: at 21-02-2012 02:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kp45 at 21-02-2012 04:03 PM (13 years ago) (m) I no see anything Posted: at 21-02-2012 04:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 05:02 PM (13 years ago) (m) you can,t see well then Posted: at 21-02-2012 05:02 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
naijapal is nt a source of information or news...its a place i cm 2 laugh nd smile, wen i've got ntng else serious 2 do..-..- Posted: at 21-02-2012 05:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lertipha at 21-02-2012 05:35 PM (13 years ago) (f) naijapal is nt a source of information or news...its a place i cm 2 laugh nd smile, wen i've got ntng else serious 2 do..-..-
You talk true small. Posted: at 21-02-2012 05:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olivgirl at 23-02-2012 05:15 PM (13 years ago) (f) d sad tin is dat dem b old cargoes, bad blood... wetin dey wan show?  ? gush!! Posted: at 23-02-2012 05:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chogzie at 1-06-2012 08:14 AM (12 years ago) (m) passing Posted: at 1-06-2012 08:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |