Describe me without knowing me (Page 2)

Date: 19-02-2012 12:07 pm (13 years ago) | Author: Marie de Pascal
1 [2] 3
- xter at 20-02-2012 05:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Chiomii on 19-02-2012 12:07 PM
Hello peeps!  Grin

How would you guys describe me just by taking a look at my picture?  Cheesy Grin

go find somewia siddon Jor!

Posted: at 20-02-2012 05:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 20-02-2012 05:24 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin..u wey don inbox already

Posted: at 20-02-2012 05:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-02-2012 05:28 PM (13 years ago)
(m)
U don know me tey tey na. I no dey do dat kain thing na.

Posted: at 20-02-2012 05:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 20-02-2012 05:30 PM (13 years ago)
(f)
see u...d babe don inbox me..dey ask me..who is xter..what kind of a man is he? is he nice...? i inbox her back tell am sey..nooooooo..he is a bad guy..he hates women..he doesnt love..he will use u n dump u  Grin

Posted: at 20-02-2012 05:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-02-2012 05:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-02-2012 05:30 PM
see u...d babe don inbox me..dey ask me..who is xter..what kind of a man is he? is he nice...? i inbox her back tell am sey..nooooooo..he is a bad guy..he hates women..he doesnt love..he will use u n dump u  Grin
u don smoke dat ur tin again ba? Limousine dey get conductor? You know those inbox guys. I no craze & I no go craze Grin

Posted: at 20-02-2012 05:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 20-02-2012 05:39 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin crase man no no sey en dey crase na..so how u go no sey u dey crase  Huh? Grin Grin Grin

Posted: at 20-02-2012 05:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-02-2012 05:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-02-2012 05:39 PM
Grin Grin Grin Grin Grin crase man no no sey en dey crase na..so how u go no sey u dey crase  Huh? Grin Grin Grin
u get problem. Abi na ur 2nd profile be dat ni? Why u dey support d babe......oh maybe na ur lezbo partner Grin

Posted: at 20-02-2012 05:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 20-02-2012 05:48 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin how as i big finish..plenty finish..i go dey do double profile..i dey mad? prick don finish for market wey go make join lesbo biz? ehn...mad man  Grin

Posted: at 20-02-2012 05:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 20-02-2012 06:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-02-2012 05:48 PM
Grin Grin Grin how as i big finish..plenty finish..i go dey do double profile..i dey mad? prick don finish for market wey go make join lesbo biz? ehn...mad man  Grin
maybe na low quality prick dey ur aread Grin Grin

Posted: at 20-02-2012 06:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mediaexcell at 20-02-2012 07:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Chiomii on 19-02-2012 12:07 PM
Hello peeps!  Grin

How would you guys describe me just by taking a look at my picture?  Cheesy Grin

.. "notice me-notice me" type of gurl!
Posted: at 20-02-2012 07:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 21-02-2012 04:23 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 20-02-2012 05:24 PM
Grin Grin Grin..u wey don inbox already

Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin LMAO!!!!
Posted: at 21-02-2012 04:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- hotguy77 at 22-02-2012 01:18 PM (13 years ago)
(m)
Desperately looking for guys
Posted: at 22-02-2012 01:18 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 22-02-2012 01:20 PM (13 years ago)
(f)
Na who
Posted: at 22-02-2012 01:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Prettyvic at 22-02-2012 01:28 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: hotguy77 on 22-02-2012 01:18 PM
Desperately looking for guys
At last she found one U.
Posted: at 22-02-2012 01:28 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- FlyMamacita at 22-02-2012 01:58 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 22-02-2012 01:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- richy_ex at 26-05-2012 09:35 PM (12 years ago)
(m)
big  b**bs
Posted: at 26-05-2012 09:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 27-05-2012 09:25 PM (12 years ago)
(f)
 Grin  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-05-2012 09:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Beauti4 at 27-05-2012 10:21 PM (12 years ago)
(f)
African-Chinese
Posted: at 27-05-2012 10:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- richy_ex at 30-05-2012 05:40 PM (12 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmm chinois
Posted: at 30-05-2012 05:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 30-05-2012 05:58 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 19-02-2012 05:44 PM
You're emmm, let me go check my dictionary, brb !
LMAO!!
Posted: at 30-05-2012 05:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions