
degreat , ya fever still dey ya body small small o. y yu come run comot for rezi shop na? no wonder this place dey smell..... abi na yu cause am?....

pikin no enter dgreat abeg, dat guy nid to lik d screen, after all e talk say d thing sweet, sweet thing na for choping
Posted: at | |