mazi at 4-02-2009 01:53 PM (16 years ago) (m) u again? Posted: at 4-02-2009 01:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 01:58 PM (16 years ago) (m) mazi how far now which one u want give me, afterall u get em plenty Posted: at 4-02-2009 01:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 02:01 PM (16 years ago) (m) bros wetin u want? Posted: at 4-02-2009 02:01 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 02:12 PM (16 years ago) (m) anyone u give me, ur majesty sir, i hear na u dey control all the chicks in here Posted: at 4-02-2009 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 4-02-2009 02:15 PM (16 years ago) (m) why e be say na guys dey urge for babes here and the babe dey form like say dem no like the bobos wey dey here? Posted: at 4-02-2009 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 02:17 PM (16 years ago) (m) anyone u give me, ur majesty sir, i hear na u dey control all the chicks in here
i'm innocent....abeg go meet kennee...he b IG. Posted: at 4-02-2009 02:17 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 02:17 PM (16 years ago) (m) Rezi rezi
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:27 PM (16 years ago) (m) anyone u give me, ur majesty sir, i hear na u dey control all the chicks in here
i'm innocent....abeg go meet kennee...he b IG. @ Luvvy, buy himi cigar i asure you he'll surely give you wat you requestin
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:27 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 02:29 PM (16 years ago) (m) mazi i don't like the way u dey do, u wey be say all the girls dey trip for u, because of ur ciger, anyway i will go the longer ciger so they can trip 4 me too Posted: at 4-02-2009 02:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 4-02-2009 02:33 PM (16 years ago) (f) na wah o, tripers club.i dey watch una sha. Posted: at 4-02-2009 02:33 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 02:37 PM (16 years ago) (m) im by ur side, no push me oh
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 02:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 4-02-2009 02:38 PM (16 years ago) (m) Rezi rezi
na true na. dem go dey form as if dem no dey trip for us Posted: at 4-02-2009 02:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:40 PM (16 years ago) (m) im by ur side, no push me oh
where is her side???
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:40 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 02:47 PM (16 years ago) (m) sorry rezinero is it true u are chicken or human being, u look like chicken in ur pic but u write like a man Posted: at 4-02-2009 02:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 02:52 PM (16 years ago) (m) im by ur side, no push me oh
where is her side??? na small bench we sit don oh, b4 ur mind will start tinking sumtin else
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 04:26 PM (16 years ago) (m) ur eyes no good. i don't trust u for second.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 04:26 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prencess at 4-02-2009 04:28 PM (16 years ago) (f) Reply |
mazi at 4-02-2009 04:47 PM (16 years ago) (m) mazi i don't like the way u dey do, u wey be say all the girls dey trip for u, because of ur ciger, anyway i will go the longer ciger so they can trip 4 me too
can't u c dey don't like me bcos i want dem to repent. look i'm a man of God....or ask saMy.. he knows all d ashawos in mile 3 diobu PH Posted: at 4-02-2009 04:47 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
prencess at 4-02-2009 04:49 PM (16 years ago) (f) Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 04:51 PM (16 years ago) (m) mazi i don't like the way u dey do, u wey be say all the girls dey trip for u, because of ur ciger, anyway i will go the longer ciger so they can trip 4 me too
can't u c dey don't like me bcos i want dem to repent. look i'm a man of God....or ask saMy.. he knows all d ashawos in mile 3 diobu PH oh!!! u are tellin them our joint  don't forget that you took me there 1st.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 04:51 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |