oshisko 1 na ur title b dat abi@silly
Please go to bed... sleep still dey your eye.
Posted: at | |
Quote from: Gwhy on 5-02-2009 05:49 PM Quote from: Emmanuel4christ on 5-02-2009 05:41 PM MAKE UNA NO DEY MISS YARN 4 THIS FORUM OOOOOOO who dey talk@emmaoshisko 1 na ur title b dat abi@silly Please go to bed... sleep still dey your eye. "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
sillyjoker and gwhy, wetin happen na? we go commot here for two of una oh! make una fit see space! Reply
| |||||
wetin dey happen here? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 05:19 PM sillyjoker and gwhy, wetin happen na? we go commot here for two of una oh! make una fit see space! NO COMOT ABEG... WE NO FIGHT AGAIN ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 01:02 PM Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 05:19 PM sillyjoker and gwhy, wetin happen na? we go commot here for two of una oh! make una fit see space! NO COMOT ABEG... WE NO FIGHT AGAIN ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: kido123 on 3-02-2009 10:47 AM Quote from: Emmanuel4christ on 2-02-2009 09:36 PM LOL...watin u go do na..? me wey i don drink 'yoyo bitters'..... i go scatter ground o... ![]() una no knw say kiddo be waheede, omo skinat, omo muyinat, omo muhamood
| |||||
Quote from: iphie on 11-02-2009 01:28 PM Quote from: kido123 on 3-02-2009 10:47 AM Quote from: Emmanuel4christ on 2-02-2009 09:36 PM LOL...watin u go do na..? me wey i don drink 'yoyo bitters'..... i go scatter ground o... ![]() una no knw say kiddo be waheede, omo skinat, omo muyinat, omo muhamood ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 01:02 PM Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 05:19 PM sillyjoker and gwhy, wetin happen na? we go commot here for two of una oh! make una fit see space! NO COMOT ABEG... WE NO FIGHT AGAIN ![]()
| |||||
watin u con mean great..? Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:08 AM watin u con mean great..? Abeg leave Dgreat... im never take today's drugs for Rezi shop... Rezi where are you? ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: iphie on 11-02-2009 01:28 PM Quote from: kido123 on 3-02-2009 10:47 AM Quote from: Emmanuel4christ on 2-02-2009 09:36 PM LOL...watin u go do na..? me wey i don drink 'yoyo bitters'..... i go scatter ground o... ![]() una no knw say kiddo be waheede, omo skinat, omo muyinat, omo muhamood ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
All of ona wey dey say if it were me, wetin ona 4 do? na una type wey dey cry immedetial dem see woman yash. Reply
| |||||
ehn ehn! i no catch this one ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: faithico on 2-04-2009 09:13 AM All of ona wey dey say if it were me, wetin ona 4 do? na una type wey dey cry immedetial dem see woman yash. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nne you believe so much in you faith..... ![]() ![]() ![]() no let bobos vex oooo.....
| |||||
faith,cm show me ur own weda na me or u go cry ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 2-04-2009 09:52 AM faith,cm show me ur own weda na me or u go cry hmmm emmy large, true true u no go cry? ![]()
| |||||
u sabi every ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 2-04-2009 10:17 AM u sabi every make she no go show you big faith now, you cum begin dey cry..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
watching Reply
| |||||
mmmmmmmmmmmmmmm Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot