but, this one wey you come reject am....wetin come happen? make i try am first naaa..




Posted: at | |
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:08 PM nawa for u ..love who ..that one pass me abeg..no even talk again ,,if my father hear ,,he go arrest u ..me dicky love treasure,,GOD FORBID..no be me ,,,give her to joe nahh ,,joe is looking a woman to marry..not her type please... who be that??? where she dey?? she get picture?? she fine??? she get good figure??? she dey homely?? dicky, abeg i need ur answer...... make o know whether i go do the traditional marriage next month.... i dey wait. but, this one wey you come reject am....wetin come happen? make i try am first naaa.. ![]() ![]() ![]() ![]() fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his
| |||||
una no serious Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: phyukinjoe on 29-02-2012 03:18 PM who be that??? where she dey?? she get picture?? she fine??? she get good figure??? she dey homely?? dicky, abeg i need ur answer...... make o know whether i go do the traditional marriage next month.... i dey wait. this your question na for finlandguy ,,na him know her very well..so brother joe ask am ..he go tell u more about that thing being ..sorry ooo.but rob mind with finlandguy .. but, this one wey you come reject am....wetin come happen? make i try am first naaa.. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:08 PM nawa for u ..love who ..that one pass me abeg..no even talk again ,,if my father hear ,,he go arrest u ..me dicky love treasure,,GOD FORBID..no be me ,,,give her to joe nahh ,,joe is looking a woman to marry..not her type please... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 29-02-2012 03:31 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
supported! Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 29-02-2012 02:19 PM Treasure na only eye eye u dey shine today and laugh laugh u dey laugh as well,You win lottery? Dickman say make i tell u say him dey love you but him no no how him go take tell you.i tell am say i go help am talk to you.How u see am ?
| |||||
Quote from: needluv on 29-02-2012 02:23 PM If am dreaming u are dreaming too to see if she can accept to give u attention but don't worry use the new technology stye toast her no de use 1898 style . ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:08 PM nawa for u ..love who ..that one pass me abeg..no even talk again ,,if my father hear ,,he go arrest u ..me dicky love treasure,,GOD FORBID..no be me ,,,give her to joe nahh ,,joe is looking a woman to marry..not her type please... I no knw say you dey fear like this. Ewooooooooooooooooooo.
| |||||
Quote from: phyukinjoe on 29-02-2012 03:18 PM who be that??? where she dey?? she get picture?? she fine??? she get good figure??? she dey homely?? dicky, abeg i need ur answer...... make o know whether i go do the traditional marriage next month.... i dey wait. Abi na my pikin you want try. Na grand mother i be. Next person pls. but, this one wey you come reject am....wetin come happen? make i try am first naaa.. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:33 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:24 PM this your question na for finlandguy ,,na him know her very well..so brother joe ask am ..he go tell u more about that thing being ..sorry ooo.but rob mind with finlandguy .. Original ......................... Hisssssssssssssssssssss
| |||||
Quote from: Treasure2 on 29-02-2012 03:38 PM I no knw say you dey fear like this. Ewooooooooooooooooooo. u who no fear u ,,leg dey pain am..make i run pass jare..
| |||||
THERE IS NO POINT BEEN TOGETHER ONE NIGERIA IS DEAD LONG AGE, THE BIBLE SAYS THAT TWO CAN NOT GO UNLESS THEY AGREED, IN NIGERIA WE DO NOT AGREED WITH EACH OTHER SO LET US DIVIDE SOLVIET UNION DIVIDED, SUDAN AND MANY MORE AND TODAY THEY HAVE THERE PEACE, SINCE OUR ONENESS IS NOT WORKING THEN LET US DIVIDE. MARRIAGE IS NOT BY FORCE. THE TRUTH IS THAT OUR MINDS IN NIGERIA IS NO THE SAME ANY MORE. Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:43 PM u who no fear u ,,leg dey pain am..make i run pass jare.. Hissssssssssssssss
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:43 PM u who no fear u ,,leg dey pain am..make i run pass jare.. ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 29-02-2012 03:41 PM dicky man why d rolling why me no go roll eyes ,,u see wetin finlandguy dey give me as love ..that girl or woman ..u see say finlandguy no like me ,,,that woman name na touble,,,that why i say make i roll my eyes oooo..that one pass me jor... ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 29-02-2012 03:41 PM dicky man why d rolling why me no go roll eyes ,,u see wetin finlandguy dey give me as love ..that girl or woman ..u see say finlandguy no like me ,,,that woman name na touble,,,that why i say make i roll my eyes oooo..that one pass me jor... ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:08 PM nawa for u ..love who ..that one pass me abeg..no even talk again ,,if my father hear ,,he go arrest u ..me dicky love treasure,,GOD FORBID..no be me ,,,give her to joe nahh ,,joe is looking a woman to marry..not her type please... Woman dey find husband but she no need blind man as a husband.
| |||||
Quote from: dickman2 on 29-02-2012 03:51 PM why me no go roll eyes ,,u see wetin finlandguy dey give me as love ..that girl or woman ..u see say finlandguy no like me ,,,that woman name na touble,,,that why i say make i roll my eyes oooo..that one pass me jor... na yu sabi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)