Posted: at | |
| |||||
what a shame. ReplyTHE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
U BE THIEF I NO BE THIEF,SAYS FELA, Reply
| |||||
There is no proper vetting process to ban criminals from holding public office. Just look at how this rogue has plundered his own people's resources for development. Reply
| |||||
Happy new month friends. this shows that we should be always be content with what is ours . Humility pays Reply
| |||||
Quote from: dogodajiabuja on 29-02-2012 07:53 AM DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS! ur papa na from delta state, ur mama na from edo state and ur girl friend na from yoruba...so na u know wetin them be... Drunkard!
| |||||
Quote from: dogodajiabuja on 29-02-2012 07:53 AM DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS! I be dey respect your comment before. Now, u fall my hand. I know no say u no go school. Na primary 3 nai u reach. Na craze dey worry you. Na God go punish you and the person wey help you write the comment. Now make u apologise and withdraw that state before hammer falls on ur head. Or you will choose between sucide and hell fire... Yeye ... Mugu ... Mumu ...
| |||||
Quote from: dogodajiabuja on 29-02-2012 07:53 AM DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS!
| |||||
proper criminal...born to thief. Reply
| |||||
Quote from: zanemen on 29-02-2012 06:41 PM sorry oooo, if Edo people dey do ashewo, na Igbo you dey see for cocain line...dem full Norway,Danmark..some dey Sweden, but cold drive them, dem dey finland, na dem full Holland dey do cocain business,enter Germany ,dem go load motor na cocain they full inside,were in the world Igbo no dey do cocain....Now you are quick to judge....i talk am if we seprate today, Igbo go show people pepper na im dey their mind, the one wey we they see now small, that time Igbo go sell everybody make dem remain...open cup make i tell you how to use am....I have friends in Uk , everyday they complain of Igbos with their fake life.na them spoil the country....all the people wey una kill with fake drugs ,their blood they cry for una head.As them dey kill their papa and mama for money ritual , them nor they satisfy. No be small thing ohh
| |||||
Depriving the poor from getting three square meal, Replya day, achieving thier best in education,living in a decent homes,wearing good cloths.You thought you will get away. Perhaps all the governors are doing exactly the same thing. Judge in heaven will sentence you too
| |||||
MY GOD THIS MONEY WILL GIVE NIGERIA ELECTRICITY WHY ALL ReplyTHIS IN 9JA MAY GOD HAVE MARCY OF OUR COUNTRY WE HAVE MANY THIEF THE BIG THIEFERSNM OH
| |||||
Quote from: Dannf on 29-02-2012 01:29 PM Anini na from where self?somebody should answer this question and win a free tripe to Ogbomosho or Ogun state to go and meet OBJ free of charges and give him a dirty slapp.. MEN U R TOO FUNNY
| |||||
[quote author=Aworetan link=topic=94219.msg2721228#msg2721228 date=1330519539] ReplyWHY OTHER PEOPLE DEY PRAY TO EVEN SEE GARI CHOP NA HIM DIS STUPID MAN DEY USE NIGERIA MONEY DEY DO ANYTHING WAY HIM LIKE [/quote] MEN YOU DON,T UNDERSTAND DO U KNOW THAT MY BROTHER NEARLY SLAP ME BECAUSE I EAT ONE YAM THAT OUR MUM KEEP FOR HIM NOW SEE MONEY THAT THIS FOOL IS TAKING OUT OF THE COUNTRY IF THIS MONEY CAN USE TO OPE ONE BIG FACTORY I CAN EVEN GO THERE AND WORK [/size]
| |||||
Quote from: Dannf on 29-02-2012 01:31 PM Listen brothers,let face the fact than to carry this matter go for another corner,Wetin we go do this obori and his entire family,This people really drill Nigeria treasure,if na other country na death sentence fit him and his entire family like Gaddaffi family. [/quote]WE WILL ASK OBJ FREE TICK TO GO THERE WHO IS AVAILABLE TO GO
| |||||
cheif thief Reply
| |||||
ok na.. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)