naira is now valueless 3milion naira is 14 thousand euro but there is a bag of 30thousand euro even 50 thousand euro Posted: at 3-03-2012 05:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
idealism at 3-03-2012 06:04 PM (13 years ago) (m) d bag is fine sha,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,bt too expensive
na life property  ? Posted: at 3-03-2012 06:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
micky3y3z at 3-03-2012 06:21 PM (13 years ago) (m) Nah me go use my own hand call thieves for my girlfriend or my mama? Posted: at 3-03-2012 06:21 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
FinlandGuy at 3-03-2012 06:24 PM (13 years ago) (m) COME THIS POSTER I SURE SAY U NEVA EVEN ENTER FLIGHT FRM LAGOS GO REACH ABUJA U KNW WAT UR TALKING 1.2MBPS ABEG IF U REACH UR VILLAGE WEY NO EVEN GET ELECTRICITY U GO TELL THEM THIS YEYE STORTY
Thank you,i don talk am here before. Posted: at 3-03-2012 06:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deeskid at 3-03-2012 06:26 PM (13 years ago) (m) D bag is ok, but d moni na wash Posted: at 3-03-2012 06:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wilat at 3-03-2012 06:30 PM (13 years ago) (f) Shoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo,na how much dem dey sell land for maitama na.
i love me Posted: at 3-03-2012 06:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
maizaxx at 3-03-2012 06:42 PM (13 years ago) (m) Its the pocket that talks and not the idea.IF I have 20billion to burn freely why won't I buy such a bag for my wife. Posted: at 3-03-2012 06:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iyke63 at 3-03-2012 06:50 PM (13 years ago) (m) this bag go get em own security and mopoul different buy and buy security different Posted: at 3-03-2012 06:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
naira is now valueless 3milion naira is 14 thousand euro but there is a bag of 30thousand euro even 50 thousand euro
we are talking about a bag that cost 300 million naira and you are talking avout 3million and 30 or 50 thousand euros. multiply your imagination by 100 times then you will get the correct answer. Posted: at 3-03-2012 07:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Which kind Pure white be this? Na who dey drive this moluwe bus? Just one women hand bag 300 Million naira. And they said our population is 170 to 180 million wey them go use the money take help poor people,each citizen one million.Who wan buy am?
Come ohh wetin the woman go use am carry, shey na Menstrual pad,panket,eye pencil,eye lashes,lip stick,tissue papers,mirror,BB,condoms,and other rubbish stuff wey i dey see for babes handbag,na him una want use 300 million naira bag carry.
I dey come,make i go smoke egbo first make my brain open because i no fit enter for this kind keke napepe.
Na true u talk jare... but if we give one million to every citizen of nigeria, na only 300 people hand nai the money go reach. the only way the money go reach every body hand na to share am ono one or two two naira. Posted: at 3-03-2012 07:36 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ebysco at 3-03-2012 07:41 PM (13 years ago) (f) looks like shrine Posted: at 3-03-2012 07:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mkpume22 at 3-03-2012 07:47 PM (13 years ago) (m) if i buy d bay N300m.. na how much i go com put inside d bag??? ; Posted: at 3-03-2012 07:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 3-03-2012 08:06 PM (13 years ago) (f) nice bag..but for weting na ...million hisss...that money go reach ta do something more important
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 3-03-2012 08:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Tomnwakor at 3-03-2012 08:08 PM (13 years ago) (m) na madness! Posted: at 3-03-2012 08:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
insanity.. the senators can buy it for their gf.. Posted: at 3-03-2012 08:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oguala at 3-03-2012 08:24 PM (13 years ago) (m) Ataram ji ego ole. how much yam do i eat to buy this kind bag have i finish helping the poor, have finish bring hope for the hopeless only a man without fear of God can buy this bag a man or woman of selfish interest Posted: at 3-03-2012 08:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fuckinjoe at 3-03-2012 08:37 PM (13 years ago) (m) make them wait make ABA boys see am first............the price will go down to $100.
fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his Posted: at 3-03-2012 08:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Aknankanan at 3-03-2012 08:46 PM (13 years ago) (m) Good.. Posted: at 3-03-2012 08:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pnwagod at 3-03-2012 08:48 PM (13 years ago) (m) Made in Ariria Mkt Aba is even better Posted: at 3-03-2012 08:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmy2009 at 3-03-2012 08:51 PM (13 years ago) (m) you are just a bloody lier,this bag is sold for 1,600 euros in monte napoleon milano italy where all designer product are sold,guy why you go dey talk wetin you nor know,more over i took someone that came to italy from nigeria to do shopping here in italy,to buy this bag,and the bag is not the hermes birking of france,it is D&G product.make you try to dey lie small small. Posted: at 3-03-2012 08:51 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |