size1 at 17-02-2009 12:53 PM (15 years ago) (m) Iyinka, no mind Hacangel she be man ooooooo Posted: at 17-02-2009 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 17-02-2009 01:49 PM (15 years ago) (m) Iyinka, no mind Hacangel she be man ooooooo
I feel you jare. I dey think so maye he be woman or man WE no want this kind person here
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 17-02-2009 01:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
different, different people dey dis world Posted: at 19-02-2009 01:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 19-02-2009 03:13 PM (15 years ago) (f) different, different people dey dis world
Posted: at 19-02-2009 03:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie wetin do your mouth? i no dey around oh, i just say make i halla una for here! i dey make money somewhere so i can have dinner with iphie!!!!! Posted: at 19-02-2009 04:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 19-02-2009 05:04 PM (15 years ago) (m) we hear you... Posted: at 19-02-2009 05:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok Posted: at 19-02-2009 09:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ladyc19 at 19-02-2009 11:05 PM (15 years ago) (f) lol!!!! Naija ppl be d best ppl 4 jokes Posted: at 19-02-2009 11:05 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
lol!!!! Naija ppl be d best ppl 4 jokes
now u don dey blend no be that gramarian way u they speak b4.. Posted: at 20-02-2009 01:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie wetin do your mouth? i no dey around oh, i just say make i halla una for here! i dey make money somewhere so i can have dinner with iphie!!!!!
greatest no they deceive ur self oooo no be she they 4 that pic oooo...anyway..u fit don go check in profile i no trust 4 that one... Posted: at 20-02-2009 01:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 3-03-2009 06:27 PM (15 years ago) (m) iphie wetin do your mouth? i no dey around oh, i just say make i halla una for here! i dey make money somewhere so i can have dinner with iphie!!!!!
greatest no they deceive ur self oooo no be she they 4 that pic oooo...anyway..u fit don go check in profile i no trust 4 that one... i don check am 2
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 3-03-2009 06:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kesterjoe at 4-03-2009 06:05 PM (15 years ago) (m) Na old joke but you try Hope say Imam no catch u with bear inside mosque cos they fit cut ur dick unto Sharia Law Posted: at 4-03-2009 06:05 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lyinka at 5-03-2009 05:47 PM (15 years ago) (m) Na old joke but you try Hope say Imam no catch u with bear inside mosque cos they fit cut ur unto Sharia Law
Na you be the first to tell me say the joke na old one hope say you never nack ur head for ground when you dey small
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-03-2009 05:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-03-2009 09:50 PM (15 years ago) (m) this joke never reach to delete? Posted: at 5-03-2009 09:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 5-03-2009 10:36 PM (15 years ago) (m) So wetin we go con do
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-03-2009 10:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 5-10-2009 01:38 AM (15 years ago) (m) no comment
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-10-2009 01:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 5-10-2009 01:49 AM (15 years ago) (m) Photocopy but funy
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 5-10-2009 01:49 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lyinka at 5-10-2009 01:52 AM (15 years ago) (m) do you know since when this was posted?
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-10-2009 01:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 5-10-2009 03:37 PM (15 years ago) (m) It was underground, u just dug it out
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 5-10-2009 03:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
exactly
Geoin4matic Engineer .. Posted: at 5-10-2009 04:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |