Posted: at | |
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Igbo dey worry so many pple for here, make i commot jo! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 03:08 PM Igbo dey worry so many pple for here, make i commot jo! u no wan high?
| |||||
na jos i dey oo, i knw wat aboki de do if u play wit him religion oooo. dat na jihad dem de call am o Reply
| |||||
Quote from: size1 on 10-02-2009 03:23 PM na jos i dey oo, i knw wat aboki de do if u play wit him religion oooo. dat na jihad dem de call am o dat one na ur onw keg of Palmie, make u siddon , balance, carry calabash dey drink am!
| |||||
lllllooooooolllllllllllzzzzzzzzzzzz Replywateva!!!!!
| |||||
Quote from: lyinka on 10-02-2009 12:45 PM Quote from: Gwhy on 10-02-2009 12:37 PM Quote from: lyinka on 10-02-2009 12:22 PM Quote from: Gwhy on 9-02-2009 04:56 PM Me i no dey there o,cs if them stay religious war 4 here nw i go jst kawa go GHANAPALS U sure say no be there u from miss road come? with this capital G wey dey ur name na!
| |||||
na size1 dey drink palmy? .... size1 , na true...? Reply
| |||||
No comment ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:40 PM No comment dis 1 wey gwhy dey speechless d day wey u go talk ground go open
| |||||
Quote from: iphie on 12-02-2009 03:03 PM Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:40 PM No comment dis 1 wey gwhy dey speechless d day wey u go talk ground go open
| |||||
No comment o o o o o o o o o ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 04:13 PM No comment o o o o o o o o o Oh boy! u fall take head knack ground weh u dey small? abi which one come be no comment wey u dey shout everywhere? if u no wan talk, leave space for people wey ther brain no dey skip make dem fit comment, Je ko ri e pe O! i no wan se u for here dey shout no comment again or u go backward match go back Ghanapals wey u from run come!
| |||||
Dgreat dgreat dgreat hmmmm Replyif i ......... Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:21 PM Quote from: Gwhy on 12-02-2009 04:13 PM No comment o o o o o o o o o Oh boy! u fall take head knack ground weh u dey small? abi which one come be no comment wey u dey shout everywhere? if u no wan talk, leave space for people wey ther brain no dey skip make dem fit comment, Je ko ri e pe O! i no wan se u for here dey shout no comment again or u go backward match go back Ghanapals wey u from run come!lol..u know say that no comment way in they talk na music title..maybe in just hear the music..na ![]()
| |||||
Went for a leave but now back again with full force ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 15-02-2009 05:35 PM Went for a leave but now back again with full force u you dey tell? we send you?
| |||||
Quote from: lyinka on 15-02-2009 05:35 PM Went for a leave but now back again with full force who u dey tell? we send you?
| |||||
I wonder o ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 15-02-2009 05:35 PM Went for a leave but now back again with full force full force 4 where.. ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)