jialoba at 6-03-2012 08:04 AM (12 years ago) (m) See beauty....abeg which movie she don do make I feel her well well. Posted: at 6-03-2012 08:04 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
BonnyLuv at 6-03-2012 08:09 AM (12 years ago) (f) She's beautiful but not as beautiful as some of ours here. Posted: at 6-03-2012 08:09 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 6-03-2012 08:11 AM (12 years ago) (f) I diagree wit u poster. Posted: at 6-03-2012 08:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Urchenna at 6-03-2012 08:15 AM (12 years ago) (m) Una no undastand grama o, she is pretier dan dem, mercy johnson, tonto, ini, etc are sexier Posted: at 6-03-2012 08:15 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
wasnet at 6-03-2012 08:39 AM (12 years ago) (m) na lie walai u brn am mercy johnson dey dr nadia buhari dey dr plnty ladies dey u cm dey pc dis 1 Posted: at 6-03-2012 08:39 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
u can't even compare her with mercy johnson.
Mercy Johnson is NOT a pretty woman. She can't win any beauty contest. She is just a normal woman. Is it because she get big orobor? This girl here is beautiful but not pretty than all nollywood actress. Posted: at 6-03-2012 08:40 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ZION7ZION at 6-03-2012 08:44 AM (12 years ago) (m) She is beautiful but not pretier than Tonto Dikey!  Tonto kwa? abeg say the truth and shame the devil, we are not talking about midgets, this is 6ft, elegant,beautiful,sexy eyes, friendly skin colour,undiluted beauty etc  , U no even talk Genevieve or Omotala, u jst travel to the land of dwarfs go appoint Tonto na dis kin tin deh mek me kolo> Posted: at 6-03-2012 08:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MYKELGUY at 6-03-2012 08:47 AM (12 years ago) (m) u can't even compare her with mercy johnson.
Mercy gini......................pls stop this comparism with mercy johnson.Talk of omo sexy,oge and co n nt mercy. Posted: at 6-03-2012 08:47 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ebonypride at 6-03-2012 08:47 AM (12 years ago) (m) nothng special abt her Posted: at 6-03-2012 08:47 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 6-03-2012 08:50 AM (12 years ago) (m) Na this kin wife person go deh carry pursue contract for big companies, as soon as the MD sees her face, your contract must be approved Posted: at 6-03-2012 08:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-03-2012 08:51 AM (12 years ago) (m) nop i prefares TONTO to her
the matter be say ,,my girlfriend fine pass her,,ask ajanni ,,i no dey lie.. Posted: at 6-03-2012 08:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
verah at 6-03-2012 08:53 AM (12 years ago) (f) hahahahha mak i laff small... ehn ehn no b small most beautiful......... yep she is beautiful.. but most beautiful i totally disagree.. wit proof
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 6-03-2012 08:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-03-2012 08:53 AM (12 years ago) (m) I diagree wit u poster.
people choice..u see.. Posted: at 6-03-2012 08:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
verah at 6-03-2012 08:54 AM (12 years ago) (f) nothng special abt her
are u sure? tell me say u no dey trip
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 6-03-2012 08:54 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-03-2012 08:57 AM (12 years ago) (m) nothng special abt her
bros evrything .. Posted: at 6-03-2012 08:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
risma at 6-03-2012 09:01 AM (12 years ago) (m) NO Big butt or boobs, get out. show me thick ghana girls, wey dey follow mercy and cossy for standard. Posted: at 6-03-2012 09:01 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 6-03-2012 09:06 AM (12 years ago) (m) Posted: at 6-03-2012 09:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 6-03-2012 09:06 AM (12 years ago) (m) NO Big butt or boobs, get out. show me thick ghana girls, wey dey follow mercy and cossy for standard.
Bros, is not all about Big butt and Boobs, is about Durability, even if she born 5 children she no go deh shapeless Posted: at 6-03-2012 09:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donjaxy at 6-03-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) she fyn kin kini
Download SATELIE TV SOFTWARE HERE http://5rr.it/s/4rs05 Posted: at 6-03-2012 09:16 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 6-03-2012 09:20 AM (12 years ago) (m) I can't marry her for my old papa.
you think she is so useless to that extent? Posted: at 6-03-2012 09:20 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |