ajanni at 7-03-2012 08:49 PM (13 years ago) (m) really? Posted: at 7-03-2012 08:49 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Elochus at 7-03-2012 09:32 PM (13 years ago) (m) Infact they deserve it Posted: at 7-03-2012 09:32 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
o boy nobi small thing mad man want to travel by all means una for let am go...becos naija tire d mad man...i beg ooooo Posted: at 7-03-2012 10:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
risma at 7-03-2012 10:23 PM (13 years ago) (m) Naija, which style una fit allow person do, person go for visa, ,una no give. buy ticket, una give am fake. make he use mad man style waka now, bad belle no go gree. i sure say no be my man first time to dey travel with mad man swaga. with that style if you arrive for australia, na automatic employment for psychia cos na international madness. Naija make una board our brother ooooooooooo. before they go bomb am. Posted: at 7-03-2012 10:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Barshkid at 7-03-2012 10:25 PM (13 years ago) (m) Even, mad man want 2 out of diz country............ Posted: at 7-03-2012 10:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omomarty at 7-03-2012 10:57 PM (13 years ago) (f) The man no mad at all, na him style to take run away from the country since everything don turn yagayaga and he no fit carry cocaine, so he come pretend say madness catch am
u have a point there Posted: at 7-03-2012 10:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FinlandGuy at 8-03-2012 01:35 AM (13 years ago) (m) He was going for medical check up,pls let him go a beg Posted: at 8-03-2012 01:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
larrel at 8-03-2012 02:34 AM (13 years ago) (m) Reply |
alberton at 8-03-2012 03:06 AM (13 years ago) (f) Pass Posted: at 8-03-2012 03:06 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
aishababa at 8-03-2012 03:22 AM (13 years ago) (f) Prank Posted: at 8-03-2012 03:22 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
THOSE 9JIA AIRPORT WORKERS NEED TO KILL NOT EVEN BEAT Posted: at 8-03-2012 09:01 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
happoge at 8-03-2012 01:54 PM (13 years ago) (m) naija nor get security, common mad man take naija security shine. e clear say our olopa dem be olofofo na Posted: at 8-03-2012 01:54 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 8-03-2012 02:18 PM (13 years ago) (m) wonderful Posted: at 8-03-2012 02:18 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ginastad44 at 8-03-2012 03:45 PM (13 years ago) (f) hahhahah the man is nt a madman naija don tire am.... eeya lmfao................... hhhhahhahahahahah wonders shall never end........cant just stop laughin ........notin dey naija now.. even if na to dey wash dead body fr yankee people lik that will gladly do it
I beg, which certificate pple get way go permit dem wash dead body for yankee.... naija pple just dey tell lies upon lies say dey dey wash dead body for yankee as even oyibo man no get sense.... many nigerians living in oversea no get certificate for dat but yet dey dey deceive pple dey go say na dead body dey wash here. Lies no go finish from their mouth. Posted: at 8-03-2012 03:45 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ol boy, no be small tin o. Make dem allow d correct man taste Europe now, cos a mad man shld runs twds a burnng fire, and not twds an aircratf's aile. Posted: at 8-03-2012 05:44 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Deeskid at 8-03-2012 10:02 PM (13 years ago) (m) Funny Posted: at 8-03-2012 10:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 8-03-2012 10:07 PM (13 years ago) (m) yes Posted: at 8-03-2012 10:07 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Bettygirls at 9-03-2012 12:12 PM (13 years ago) (f) hahahahahah, this is really funny. poster na who tell u say this man di kolo? e di use na sense for travel Posted: at 9-03-2012 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kelz_lapd at 10-03-2012 06:44 AM (13 years ago) (m) Stop posting what is not true. The man was arrested by policemen and avsec at mmia at the gate of the departure hall where cars drop travelling passanger at the brigde for behaving a suspicious manner and he wantee to resirt arrest and he naked himself. The idiot was taken to tango city where he was interogated by both police and sss officer. I work at the airport and thats not what happen. So dnt spoil our country with ur stupid post. Posted: at 10-03-2012 06:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kosarachi at 10-03-2012 08:28 AM (13 years ago) (m) Make una allow him na Posted: at 10-03-2012 08:28 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |