



Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
IF THE PICTURE ABOVE IS THE MADMAN WE'RE TALKING ABOUT, NO ONE DARES GO NEAR HIM NOT TO TALK OF STOPPING HIM ReplyI DEPEND SOLELY IN GOD
| |||||
![]() i love me
| |||||
I suspect day man dey abroad before, maybe dem use ogumen take bring am home. Reply
| |||||
na wa ooo nothing frustration no fit do ooo.imagine frustration turn correct man to mad man and same frustration won make mad man go treat himself for abroad when he know say naija hospitals not fit solve him problem. Reply
| |||||
naija don tire everybody Reply
| |||||
This is Nigeria where anything is possible Reply
| |||||
This is Nigeria where anything is possible Reply
| |||||
This is Nigeria where anything is possible Reply
| |||||
Well since his country doesnt care anymore Reply
| |||||
lolz Reply
| |||||
nawaooooo mad man too don taya that contry no be the man fort oooo is hawer govment...abeg boud jare to europ Reply
| |||||
Safe journey madman..... Reply![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
This is kinda funny... Reply
| |||||
Una no understand the Man , life for naija don frauste am well, well . my man wan go abroad go try hm luck, hahahahaha! Reply
| |||||
the guy don frustrate ...naija with different style... he want use mad man swagger enter plane.... na real wa Replyif u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: Idbabe on 6-03-2012 09:36 AM The man no mad at all, na him style to take run away from the country since everything don turn yagayaga and he no fit carry cocaine, so he come pretend say madness catch am u know the man ni..abi na your boyfriend,,
| |||||
Quote from: aso4life1 on 7-03-2012 05:13 AM the guy don frustrate ...naija with different style... he want use mad man swagger enter plane.... na real wa aso.but the no dey mad ,,who show am road to airport..
| |||||
Quote from: aso4life1 on 7-03-2012 05:13 AM the guy don frustrate ...naija with different style... he want use mad man swagger enter plane.... na real wa aso.but the no dey mad ,,who show am road to airport..
| |||||
![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)