coo coo coo coo coo: wic kind people dey leave here self anytin i com here no food i don tire for dis compound self.
Posted: at | |
coo coo coo coo coo: wic kind people dey leave here self anytin i com here no food i don tire for dis compound self.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
na by force? Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
i no nooooooooooooooooooo... Reply
| |||||
Quote from: Doshe on 5-02-2009 10:53 AM Do u ever wonder wen ever d foul is in ur compound wat dey mean by dier dialet coo coo coo coo coo: wic kind people dey leave here self anytin i com here no food i don tire for dis compound self. yu for read another person joke , comment and rest ya hands now? abi e dey scratch yu? wetin come be dis na?..... ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 5-02-2009 01:44 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
try again later,better luck next time. Reply
| |||||
Quote from: angelicon on 5-02-2009 10:27 PM try again later,better luck next time. wetin b luck 4 inside dis 1 wey we dey talk,what u shd av said is BETTER SENSE next time Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
| |||||
doshe, wetin be your problem na? Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 6-02-2009 12:06 PM doshe, wetin be your problem na? im prob b say im sense tank don enter reserve so im nid mak dem help am refil am b4 its 2late Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
iphie, where yu get dat fowl? why yu no tell me say yu wan carry my fowl na?... i don dey find am Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 02:59 PM iphie, where yu get dat fowl? why yu no tell me say yu wan carry my fowl na?... i don dey find am barawo,ole Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
back to sender Reply
| |||||
which country be that way them they use hen they do horse.. Reply![]()
| |||||
which country be that way them they use hen they do horse.. Reply![]()
| |||||
why yu dey repeat yaself na.... the drink never comot for ya eye? Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 04:12 PM why yu dey repeat yaself na.... the drink never comot for ya eye? u don 4get say we both drink am together.. ![]()
| |||||
no reply Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)