Posted: at | |
Quote from: Neglito on 8-03-2012 01:55 PM They should also demand apology from Germany, Holland, Spain,France, Canada, U.K, Australia. Austria, Italy, etc, for their inhumane treatment of Nigerians. bros..i don't think any of the western world u have mentioned need to apologised to Nigeria but deportation of Nigerian's. because if u look at it yourself u will see that Nigerian's that r deported from those places u mentioned are people with criminal case or not documents....and these are normal immigration rules...in the case of SA, they did that because they want to and not because the Nigerian's in question does not meet up their immigration rules. full-stop
| |||||
dey for no beg, idiots, people weh we deh feed wen oyibo dey carry dem play kalukalu, now deh don mature,wan come deh rub shoulders with Naija, b4 dey enter, they need to show their HIV free certificate, then Cancer free cert, yellow ,green, blue fever clearance. yeye people Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Bloody lairs so just because Good Luck is on a photo with with south African Pre. that does not mean you guys should jst star to post Frobisher Reply![]()
| |||||
Quote from: kanayoken on 8-03-2012 07:36 PM WHO MAD THEM THE GIANT OF AFRICA? POSTER ARE U OK ? [/pre] Can u explain to us why u are asking this question or rather What is the essence of this sort of question? I think u are not living in this World cos if u are u wouldnt ask this foolish question or maybe u are a SA and u think by posting such a comment that u will intimidate us on NP.......... Abey bros check very well cos we are Nigerians and every Nigerian is BOLD!!!! not some easily intimidated set or bunch of humans like SOUTH-AFRICANS ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 8-03-2012 01:37 PM teach them a hard lessons , idiots , if not for because of my good friend , pa Mandela, i would have order the thunder to destroys them right now Ajanni i know u very well hahaha, no bi say u talk am , if not mandela , na BOKO fine boys u for don send them , since thr ear no de hear something
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 8-03-2012 08:09 PM dey for no beg, idiots, people weh we deh feed wen oyibo dey carry dem play kalukalu, now deh don mature,wan come deh rub shoulders with Naija, b4 dey enter, they need to show their HIV free certificate, then Cancer free cert, yellow ,green, blue fever clearance. yeye people ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Gbam!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 8-03-2012 08:09 PM dey for no beg, idiots, people weh we deh feed wen oyibo dey carry dem play kalukalu, now deh don mature,wan come deh rub shoulders with Naija, b4 dey enter, they need to show their HIV free certificate, then Cancer free cert, yellow ,green, blue fever clearance. yeye people ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: interpo77 on 8-03-2012 09:04 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i sing my own la la la la la la la yeh yeh yeh yeh free mandela.I no even know the reason why i dey sing the music self that time
| |||||
""apartheid south Africa"" ReplyI know how much wey i contribute that time,i was in primary four that time,everyday my teacher dey flog me say make i bring 50kobo for apartheid in South Africa,my broda that time,i no even know wetin be South Africa,i no even now wetin be apartheid but i was paying that money every term for them. Our class teacher don flog me and Henry until we begin dey call her madam apartheid south Africa,everybody come copy dey call her that name. Money wey i use chop diet for one week during recreation time,i use dash them. 90 Percent of their citizens are living with HIV/AIDS and they are talking about common yellow card of 500 naria.Foolish people. For any South African ciztizens comming to Niaja Make our Minister of Health dey re check their HIV statues anytime they enter our airport because they carry the thing for hand dey waka. Upon all the whole money wey them dey chop for Nigeria say na MTN,they still get mouth to deport Nigeria for just a yellow card where as na dem born the Killier Disease HIV
| |||||
Quote from: interpo77 on 8-03-2012 09:04 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeye people after killing the music career of Naija reggae musicians we carry dier condition shine, now dem dey insult Naija ![]()
| |||||
Quote from: lee22 on 8-03-2012 01:29 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() war wounds, evry soldier have a story to tell!
| |||||
Good, na we be them papa, Our govt should improve on srandard of living Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
nope they 4 wait rubish Reply
| |||||
Quote from: kris9ice2u on 8-03-2012 01:05 PM lol....malaysia wey i wan run commot na em u wan troli person come.....laff wan kill me...lol o boy malaysia na place to leave you wan kill person
| |||||
Quote from: STUDENTSAGENT on 8-03-2012 01:01 PM Admission into malaysia university is available.masters,degree,certificate program.contact me for details. [email protected] so you wan use your flo nigerian start this you scam abi you no see oyibo again
| |||||
Quote from: interpo77 on 8-03-2012 05:51 PM YES na, he asked stupid question,though u re not a nigeria, dont u know nigeria si giant of africa including ur country chad? you sick , you that biafra reminants
| |||||
nawao Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: stiwart on 8-03-2012 08:12 PM
| |||||
After all the bluffing so na mouth dem dey make not knowing dem no get liver..... haaaaaaaaaaaaaaaaah Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)