Sucide

Date: 05-02-2009 7:43 pm (16 years ago) | Author: Gy Kits
[1] 2 3 4 ... 8
- at 5-02-2009 07:43 PM (16 years ago)
(m)
A man decided 2 commit sucide by rail,
so he come go oyingbo go sitdown 4 train wey dey come 4rm oshodi make he come kil am.
Unknowingly 2 d man he no knw say d train don spoil 4 iddo.
The man stay 4rm early mor mor reach evenin train no come.
All of a sudden,hunger come start 2 dey wire am,d next thing wey my guy go talk b say

ABEG MAK I GO FIND SOMETHING EAT MAKE HUNGER NO COME KILL ME 4 HERE...!!!


Posted: at 5-02-2009 07:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- Toks-E at 5-02-2009 07:45 PM (16 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy



funnie one


nice try mehn

Posted: at 5-02-2009 07:45 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dinho4lyf at 5-02-2009 07:45 PM (16 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 5-02-2009 07:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- angelicon at 5-02-2009 09:43 PM (16 years ago)
(f)
hey u are tryin kip it up.u wil sory may be a comedian in future
Posted: at 5-02-2009 09:43 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Gwhy at 5-02-2009 09:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: angelicon on  5-02-2009 09:43 PM
hey u are tryin kip it up.u wil sory may be a comedian in future
Welcome 2 9ja pals

Posted: at 5-02-2009 09:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 03:09 AM (16 years ago)
(m)
oboy na 4 u ooooo Grin..u try mehn..

but in 4 no go eat na..in they find death up and down..
Posted: at 6-02-2009 03:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 6-02-2009 09:28 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on  6-02-2009 03:09 AM
oboy na 4 u ooooo Grin..u try mehn..

but in 4 no go eat na..in they find death up and down..


i support u, d man no well, mayb in want make govt kill am but in no wan die of natural cause
Posted: at 6-02-2009 09:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 6-02-2009 12:15 PM (16 years ago)
(m)
gwhy, y u do dis kind thing na? Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-02-2009 12:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 12:22 PM (16 years ago)
(m)
wetin he do?
Posted: at 6-02-2009 12:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 12:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 12:22 PM
wetin he do?
water n gari.
Idiot instead mak u comment na so questn u go dey ask.
Wel dats d way of a kid

Posted: at 6-02-2009 12:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 01:03 PM (16 years ago)
(m)
who be idiot? mind ya language.....
Posted: at 6-02-2009 01:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:10 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 01:03 PM
who be idiot? mind ya language.....
u don dey annoy? Ok sori.
So rate d joke

Posted: at 6-02-2009 01:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 02:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  5-02-2009 07:45 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy



funnie one


nice try mehn
wey silly n kido dey mak dem come comment cs dis is wat i cal originality no b al dis senseles oyinbo joke wey una dey post

Posted: at 6-02-2009 02:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 03:11 PM (16 years ago)
(m)
the man for kuku go on hunger strike na instead of waiting for train.....
Posted: at 6-02-2009 03:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 04:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 03:11 PM
the man for kuku go on hunger strike na instead of waiting for train.....
im fit?

Posted: at 6-02-2009 04:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 08:38 AM (16 years ago)
(m)
Wey sillyjoker?

Posted: at 7-02-2009 08:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 7-02-2009 09:23 AM (16 years ago)
(f)
for ya mind... d joke don over sweet...na em make others be senseless jokes Huh?

this ya mouth sef we go scan am with this anti virus...
Posted: at 7-02-2009 09:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 09:33 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  7-02-2009 09:23 AM
for ya mind... d joke don over sweet...na em make others be senseless jokes Huh?

this ya mouth sef we go scan am with this anti virus...
u ma knw say d tin sweet,bt which kind VIRUS ANTIVIRUS b dis as in dis ANTIVIRUS sef get VIRUS

Posted: at 7-02-2009 09:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 12:56 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 09:33 AM
Quote from: onyinyenaija on  7-02-2009 09:23 AM
for ya mind... d joke don over sweet...na em make others be senseless jokes Huh?

this ya mouth sef we go scan am with this anti virus...
u ma knw say d tin sweet,bt which kind VIRUS ANTIVIRUS b dis as in dis ANTIVIRUS sef get VIRUS
onyin na fight?

Posted: at 7-02-2009 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 01:26 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 12:56 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 09:33 AM
Quote from: onyinyenaija on  7-02-2009 09:23 AM
for ya mind... d joke don over sweet...na em make others be senseless jokes Huh?

this ya mouth sef we go scan am with this anti virus...
u ma knw say d tin sweet,bt which kind VIRUS ANTIVIRUS b dis as in dis ANTIVIRUS sef get VIRUS
onyin na fight?
Embarrassed

Posted: at 7-02-2009 01:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 8

Featured Discussions