Treasure2 at 19-03-2012 04:42 PM (13 years ago) (f) I dey salut the prof and you dey laughing .......  Abi make i begin cry, the best way to get Prof attention na to dey laugh ooo Posted: at 19-03-2012 04:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ebonyz at 19-03-2012 04:45 PM (13 years ago) (f) Reply |
ouzzyouzz at 19-03-2012 04:46 PM (13 years ago) (m) Abi make i begin cry, the best way to get Prof attention na to dey laugh ooo
You just too sharp too smart oooooo ........ am keeping my eyes on you ..... Posted: at 19-03-2012 04:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 19-03-2012 04:47 PM (13 years ago) (m) na which baby prof be dat sef? Posted: at 19-03-2012 04:47 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sophiebaby at 19-03-2012 04:48 PM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-03-2012 04:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 04:50 PM (13 years ago) (f) Pikin no fine but e mama like am, Prof no dey two for NP, na one and only one Prof we get. Posted: at 19-03-2012 04:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ebonyz at 19-03-2012 04:50 PM (13 years ago) (f) Abi make i begin cry, the best way to get Prof attention na to dey laugh ooo
We no need cry ohh and wey Prof sef? Posted: at 19-03-2012 04:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 04:52 PM (13 years ago) (f) We no need cry ohh and wey Prof sef?
Prof dey with her reading glasses half way in her face, Posted: at 19-03-2012 04:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-03-2012 04:52 PM (13 years ago) (f) PROF..........i hail ohhhhh
We no need cry ohh and wey Prof sef?
 SOME KAIN TINS JUST HOLD ME DOWN HERE... some students are just difficult to learn..Gosh..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-03-2012 04:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-03-2012 04:53 PM (13 years ago) (f)  no mind dat man ..na over sabi dey wory am
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-03-2012 04:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ebonyz at 19-03-2012 04:54 PM (13 years ago) (f) If he too wan come register, room never full Posted: at 19-03-2012 04:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 04:54 PM (13 years ago) (f) Bia, Ebonyz and Quzzyouzz, na wetin una wan from Prof, PDA's Posted: at 19-03-2012 04:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ebonyz at 19-03-2012 04:55 PM (13 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 04:55 PM (13 years ago) (f) Na wa, we don get emepty brain for our class? Posted: at 19-03-2012 04:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ebonyz at 19-03-2012 04:57 PM (13 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 04:58 PM (13 years ago) (f) If he too wan come register, room never full
Posted: at 19-03-2012 04:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-03-2012 04:59 PM (13 years ago) (f) i don do all d styles wey dey dis world ..yet no response...anyways..i no wetin to do..i go use d style wey i use for Ajanni
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-03-2012 04:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 05:01 PM (13 years ago) (f) Ebonyz, small small ooo, na who dey wound you with all this laff sef. Posted: at 19-03-2012 05:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 19-03-2012 05:03 PM (13 years ago) (f) Reply |
ebonyz at 19-03-2012 05:04 PM (13 years ago) (f) Don't worry you will get there, jst a little more effort Posted: at 19-03-2012 05:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |