tocin44 at 19-03-2012 10:29 PM (13 years ago) (m) Make money online,directly into your bank account by just inviting people to www.. Its working,small start up money nd legal. log in pin.. 310539601,. For inquiries 08136456352. Posted: at 19-03-2012 10:29 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:14 PM (13 years ago) (m) na who na? abi da pesin no get name? Posted: at 19-03-2012 11:14 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:20 PM (13 years ago) (m) i don do all d styles wey dey dis world ..yet no response...anyways..i no wetin to do..i go use d style wey i use for Ajanni
this woman , you again? which style you used on me? i no sey you get remote but i don seize that from you already na Posted: at 19-03-2012 11:20 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
@open_reality
Please Don't ruin the mood here with your insult ...... I am pretty sure everyone knows by now that you got a foul mouth ....so please ..... help keep the forum user friendly
I'll ignore you today. Next time......
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 19-03-2012 11:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:22 PM (13 years ago) (m) chei ---- see me see trouble hia ooooo Posted: at 19-03-2012 11:22 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:23 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:23 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:24 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:27 PM (13 years ago) (m) ebonyz..sophibaby..treasure2..ouzzyouzz..owner don try today for this topic oooo,,without fight ooo..nice one ,,if this place fit be like this very day....owner do well ooo..
pple like you will not let na , its whenever you are absents that the fows and small small rams will grow up , haba Posted: at 19-03-2012 11:27 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 19-03-2012 11:29 PM (13 years ago) (m) @sophiebabay I dey tear up ooooo ......poor Ajanni Prof u don finish am .....I take my hat for you ..ooooo ...heeee I no fit see this weelbarow/scissor picture for my head ...ahhhhaaaa..... my brain don freeze trying ...
[/quote
you sick wella wella, newbie Posted: at 19-03-2012 11:29 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
chai mahammed eriala ariri...brother why now??? just b/cos of open realty??? i they vexooo @ open what do u say to that guy???
Wetin be muhammed? i no sabi that thing oooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 19-03-2012 11:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ashewo job no good o.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 20-03-2012 12:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ebonyz at 20-03-2012 01:33 AM (13 years ago) (f) ajanni now i know say your head no correct, instaed make you too catch your fun, register if you want as class never full you dey there dey call person jjc take time ohhhh Posted: at 20-03-2012 01:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 20-03-2012 01:37 AM (13 years ago) (m) pple like you will not let na , its whenever you are absents that the fows and small small rams will grow up , haba
u don start oooo..u want to make problem oooo..ok nah.. Posted: at 20-03-2012 01:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Babawaleti at 20-03-2012 02:52 AM (13 years ago) (m) Na deadly mixture: ashawo + murderess Posted: at 20-03-2012 02:52 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
WTF - A married man? Posted: at 20-03-2012 03:16 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ramramah at 20-03-2012 03:42 AM (13 years ago) (f) Ashawo ewu Posted: at 20-03-2012 03:42 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Can't understand why married men go to ashawo! Posted: at 20-03-2012 04:47 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FGreat at 20-03-2012 05:38 AM (13 years ago) (f) Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm, No Coment!!!!!!!!!!!!!!!! May his soul rest in Peace.......................... Posted: at 20-03-2012 05:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 20-03-2012 07:14 AM (13 years ago) (m) ajanni now i know say your head no correct, instaed make you too catch your fun, register if you want as class never full you dey there dey call person jjc take time ohhhh
na you dey sick for inside your head so , and you never well for th bodi too, dat prof na my wife so , dat you don no yet , me i dey give her lecurer for da bed room wella wella, ok? my wife,s student Posted: at 20-03-2012 07:14 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |