muye983 at 21-03-2012 11:55 AM (13 years ago) (m) Posted: at 21-03-2012 11:55 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
RAAMA at 21-03-2012 11:57 AM (13 years ago) (m) is there a religous law forbidden prophetess or prophet from drinking alcohol? Posted: at 21-03-2012 11:57 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 11:59 AM (13 years ago) (m) is there a religous law forbidden prophetess or prophet from drinking alcohol?
there are laws o, abi na you give her the beer ni? I think she dey mix am sef...lol
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 11:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ZION7ZION at 21-03-2012 12:05 PM (13 years ago) (m) sorry maybe i am missing out,,,,,,when was mothers day or does it mean nigeria has their own different date from d rest of the world
Bros , we know say U deh another planet Posted: at 21-03-2012 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 12:20 PM (13 years ago) (m) he no dey inside this planet ni now... the tin wey the whle world don celebrate
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 12:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Lekan22 at 21-03-2012 12:21 PM (13 years ago) (m) Thats HOLY WATER!!! Posted: at 21-03-2012 12:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 12:23 PM (13 years ago) (m) Thats HOLY WATER!!!
no , na sapele water he be
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 12:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 21-03-2012 12:26 PM (13 years ago) (m) no , na sapele water he be
beer look like sepele water for your face.. Posted: at 21-03-2012 12:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
he de see double Posted: at 21-03-2012 12:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 12:35 PM (13 years ago) (m) beer look like sepele water for your face..
u no know say some people wey dey sell sapele water atimes dey use beer bottles to arrange am for people?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 12:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Shaunie at 21-03-2012 12:36 PM (13 years ago) (m) Prophetess wants to step down wt one bottle. Posted: at 21-03-2012 12:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 12:36 PM (13 years ago) (m) he de see double
no be double, na 3ble...傻瓜
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 12:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
fancydonud at 21-03-2012 12:40 PM (13 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 21-03-2012 12:41 PM (13 years ago) (m) u no know say some people wey dey sell sapele water atimes dey use beer bottles to arrange am for people?
 .i c..u like that sepele water too.. Posted: at 21-03-2012 12:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 21-03-2012 12:41 PM (13 years ago) (m) u no know say some people wey dey sell sapele water atimes dey use beer bottles to arrange am for people?
 .i c..u like that sepele water too.. Posted: at 21-03-2012 12:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 12:49 PM (13 years ago) (m) Guy, I sapele water no dey where i dey now, you fit send me a bottle?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 12:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 21-03-2012 12:56 PM (13 years ago) (m) Guy, I sapele water no dey where i dey now, you fit send me a bottle?
sorry oo..i no fit send u ..me dey far from where that water dey ooo..ask ajanni ,,maybe he can help u with one bottle... Posted: at 21-03-2012 12:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 21-03-2012 12:56 PM (13 years ago) (m) Guy, I sapele water no dey where i dey now, you fit send me a bottle?
sorry oo..i no fit send u ..me dey far from where that water dey ooo..ask ajanni ,,maybe he can help u with one bottle... Posted: at 21-03-2012 12:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
aso4life1 at 21-03-2012 01:02 PM (13 years ago) (m) AJANNI the mad dogg of all people? u want make he send me bomb? Abeg i no want that. Do you know any website where i can buy the sapele water?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-03-2012 01:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aliaaz at 21-03-2012 01:05 PM (13 years ago) (m) k
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 21-03-2012 01:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |