



Posted: at | |
Quote from: kebella on 24-03-2012 03:36 PM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
FG should employ all diz native doctor for armrobber dectator Reply
| |||||
na today Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
All of una wey dey yab armed robbers,if I catch una,una go no say khaki no bi ledder!!! Reply
| |||||
I C Replyso you be armed robber too?
| |||||
Quote from: ajanni on 25-03-2012 03:15 PM I C armed robber no better pass all this olodo politicians ??so you be armed robber too? Man must wack ooo Oga na for where you dey live sef ? I dey find work ooo
| |||||
Armed Robbers Again Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Armedrobber on 25-03-2012 11:21 AM All of una wey dey yab armed robbers,if I catch una,una go no say khaki no bi ledder!!! Aaaaaaah.........you sef follow? KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
my dear do not judge so that u will not be judge, leave innocent people alone ok, just let us keep praying for nigeria, for GOD himself to take control of everything, AMEN Reply
| |||||
Quote from: fabianprince on 25-03-2012 07:34 PM my dear do not judge so that u will not be judge, leave innocent people alone ok, just let us keep praying for nigeria, for GOD himself to take control of everything, AMEN Do not judge armed robbers? are you been serious or trying to take the piss? KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Armedrobber on 25-03-2012 03:20 PM armed robber no better pass all this olodo politicians ?? Man must wack ooo Oga na for where you dey live sef ? I dey find work ooo haaaahhaaaha you wan mark my house?
| |||||
Hum Reply
| |||||
I never know say Obasanjo dey drink Garri Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmmmmmmmmmmm Reply
| |||||
HMMMMMMMMMMMM ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: okoroj on 23-03-2012 12:51 AM benin boys go look for job and allow innocent people to rest YOU GET WORK? EWU, SEE YOUR LIFE, THE TOPIC SAYS EKPOMA IN EDO STATE, WATIN COME CONCERNBENIN, YOU NEED A BRAIN RECHECK EWU GO BACK TO SCHOOL AND UPGRADE YOURSELF I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Jecon on 23-03-2012 01:48 AM Na warri pple dey come Edo State come thief oo, If you go Warri na so so theif them de thief o. If you no take care self them go thief your legs join Pam slippers. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
such evil will never end as long as we are ruled by the most sophisticated criminals called LEADERS. Build d roads, stabilize electricity, build new industires to create jobs, build a new face of security less of corrupt minds, fix light and cameras in the streets, then i promise crime will come down. How i wish they go for the corrupt leaders. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)