thank you for confirming d kain mumu u b. sorry your stupid coaching don finish. I am now with jossy Posted: at 23-03-2012 06:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
my babe, which time u come city? thanks anyway for sharing my pain Posted: at 23-03-2012 06:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 23-03-2012 06:15 PM (13 years ago) thank you for confirming d kain mumu u b. sorry your stupid coaching don finish. I am now with jossy you confirmed wella Posted: at 23-03-2012 06:15 PM (13 years ago) | | |
Reply |
zeigbo at 23-03-2012 06:17 PM (13 years ago) (m) >>>>>>>>>>>>>>>>>>>
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 23-03-2012 06:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 23-03-2012 06:19 PM (13 years ago)  boo Posted: at 23-03-2012 06:19 PM (13 years ago) | | |
Reply |
abeg make we pray 4 all candidates way dey write jamb tomorrow, wish dem well n pray 4 dem make dey no repeat my mistake, even if you no get person wey dey follow write am. pals watin b your prayers for dem? Posted: at 23-03-2012 07:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
franel at 23-03-2012 07:05 PM (13 years ago) (m) laughoutloud! what is happening in here, tho nice one bro
Common sense is indeed not common.  Posted: at 23-03-2012 07:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 23-03-2012 07:15 PM (13 years ago) ok Posted: at 23-03-2012 07:15 PM (13 years ago) | | |
Reply |
laughoutloud! what is happening in here, tho nice one bro
correct bros, thank you jor. Posted: at 24-03-2012 10:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i cant find the smiley that siuts me best, but i must confess this is really funny
thanks dear, your smile is enough. Posted: at 24-03-2012 10:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I go help u but u wil also help ur self...............go for 1 week dry fasting while I do d searching
sry e no go work, wetin i post no b real. thanks 4 your help Posted: at 24-03-2012 11:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
 i dey laugh ur life sry na your life wey worst people dey laugh, na dream i dream am Posted: at 24-03-2012 11:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Dis pb4 yoke dry no be small
thanks say u wake me up, in fact no b pb4 na pb5 way e dey 4 my dream. u do well Posted: at 24-03-2012 11:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbehac at 25-03-2012 05:17 AM (13 years ago) (m) Mtchewww Posted: at 25-03-2012 05:17 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Shydaimma at 25-03-2012 06:10 AM (13 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-03-2012 06:10 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 25-03-2012 01:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no time poster
yes boss, let's move(vae) Posted: at 25-03-2012 01:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
size1 at 25-03-2012 01:52 PM (13 years ago) (m) hehehehehe Posted: at 25-03-2012 01:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 25-03-2012 02:04 PM (13 years ago) (f) Posted: at 25-03-2012 02:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
look wella Posted: at 25-03-2012 02:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |