


shebi na yoruba woman..i hear sey dem no sabi phyuk sef
Posted: at | |
Quote from: verah on 28-03-2012 08:54 AM y nah.. if u no hold ur man well anoda woman go collect am oooo ![]() ![]() ![]() shebi na yoruba woman..i hear sey dem no sabi phyuk sef Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
no bi all female b women ooo.. som na manwoman mek I tel wuna wo. if wuna no know mek wuna know wooooooooo! Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 28-03-2012 01:01 PM why em go tire to fcuk huh? why d woman go tire to fcuk in the first place? she tink sey she enter the man houx to dey chop en money for free? abeg make she give am t*t* to fcuk joor? abi her p**sy na for fancy? if d man go meet anoda girl ..wetin she go talk? shebi she go sey na infedility ![]() ![]() ![]() ![]() God Favor
| |||||
Quote from: oladapoakanbi on 28-03-2012 01:20 PM ![]() ![]() ![]() very very serious o ..if Ameera do am to u..hw u go feel? ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
sorry boi, the husband looks like a complette gentle man Reply
| |||||
yeah..and he doesnt want to look outside ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Haba Iyabo.....give ur husband food and ur apple to eat joo and u will see real love from him Reply
| |||||
![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
dat woman heart chop kanel................if i be dat man.......i for don go outside carri aids com give her since........mbanu...me too go die join...............i mean .........carri another okpeke enter house........ Reply
| |||||
non of deal? Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 28-03-2012 01:05 PM even if she nor sabi fcuk...make she open am gv d man abeg...na em own..xcept sey she get anoda man somewhere..yeye woman..food u no cook..fcuk u no give..Hissssssssssssssssssss my bodi don dey do me somehow ............................
| |||||
Quote from: otagermo on 28-03-2012 03:21 PM my bodi don dey do me somehow ............................ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: otagermo on 28-03-2012 03:18 PM dat woman heart chop kanel................if i be dat man.......i for don go outside carri aids com give her since........mbanu...me too go die join...............i mean .........carri another okpeke enter house........ ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Someone's giving it to d woman outside. Reply
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 28-03-2012 03:36 PM ![]()
| |||||
She's married for marrying sake just to answer the name "MRS IYABO" Reply
| |||||
Quote from: otagermo on 28-03-2012 03:42 PM sophy nne..........dat woman get mind die....abi bodi node do am like i dey ihm hubby??? ask ram o Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
wetin you do your wife first? Replyif u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: festolala19 on 28-03-2012 04:10 PM She's married for marrying sake just to answer the name "MRS IYABO" ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: aso4life1 on 28-03-2012 04:48 PM wetin you do your wife first? wich kain Q be dis...d woman no sabi phyuk n cook..period! Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)