My Wife Starves Me Of Sex, Food - Man Tells Court (Page 6)

Date: 27-03-2012 2:54 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 3 4 5 [6] 7
- sophiebaby at 29-03-2012 09:39 AM (13 years ago)
(f)
dats d object i just showed u now.  Grin

Posted: at 29-03-2012 09:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 09:41 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: evedflower on 29-03-2012 03:17 AM
Nah dirty thing dey for your mind. See as you dey talk as if she be sex toy or sex slave. Nah human being she be ohh. "Make she open am gv d man abeg"...your mind dirty ohh. Abeg, no dey write porn for here oh. You no know the whole story. Maybe the man de torture her and no dey appreciate her. You don cast all the blame on the woman already.  Roll Eyes Roll Eyes

na pipu like u dey claim virgin for net..but outside net..dem be sex guru..i just hope sey u dey give ur man wen en want am..meanwhile..i no talk sey she be sex toy ok..na em property..make she give am..if u like vex..e nor concern me..Hisssssssssss

Posted: at 29-03-2012 09:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 09:42 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: deboalabi262 on 29-03-2012 02:58 AM
Her non-chalant atitude would always make some men have girl friends or go to ashewos.....

ofcourse

Posted: at 29-03-2012 09:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 09:44 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: osupia on 28-03-2012 09:11 PM
make the man go on money strike na.......................as the wife no wan drop again

shekina!

Posted: at 29-03-2012 09:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 29-03-2012 09:46 AM (13 years ago)
(f)
Na only this husband and wife knw wetin be there problem, make una no fight biko
Posted: at 29-03-2012 09:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 09:48 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin we must fight o..bcos anywoman wey sey make d woman no give d man, or make en no open for d man..dat woman na winch...weda d man do am gud or bad..make she give am phyuk to chop..haba!

Posted: at 29-03-2012 09:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 29-03-2012 09:55 AM (13 years ago)
(f)
Nne, na mind dey first carry this phyuk b4 e go reach body, make the man sef dey play small small dog play na
Posted: at 29-03-2012 09:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 29-03-2012 09:56 AM (13 years ago)
(f)
Bc i no see reason why woman go close her temple if the man sabi wetin e suspose sabi na.
Posted: at 29-03-2012 09:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 09:57 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 29-03-2012 09:55 AM
Nne, na mind dey first carry this fcuk b4 e go reach body, make the man sef dey play small small dog play na

how dog play dey be? abeg i wan learn  Grin

Posted: at 29-03-2012 09:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 29-03-2012 09:59 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 29-03-2012 09:57 AM
how dog play dey be? abeg i wan learn  Grin
fall me i fall you na,  Grin Grin Grin
Posted: at 29-03-2012 09:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 10:00 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 29-03-2012 09:59 AM
fall me i fall you na,  Grin Grin Grin

d man dey do am with me na  Grin ... D woman no dey try at all...make she gv am joor...me i go follow dis post to the end o  Grin

Posted: at 29-03-2012 10:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 29-03-2012 10:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 29-03-2012 10:00 AM
d man dey do am with me na  Grin ... D woman no dey try at all...make she gv am joor...me i go follow dis post to the end o  Grin
Biko kwa ooo, ka udo di oo. If she no dey give, how she come get pikin.
Posted: at 29-03-2012 10:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 10:10 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 29-03-2012 10:03 AM
Biko kwa ooo, ka udo di oo. If she no dey give, how she come get pikin.

if she get pikin..make she dey gv am the more ooo..cos some women they use pikin or children...dey shy away from dia responsibilities..wich is very bad

Posted: at 29-03-2012 10:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Lekan22 at 29-03-2012 10:13 AM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 29-03-2012 10:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 10:15 AM (13 years ago)
(f)
u beta open ur mouth n talk cos u be man

Posted: at 29-03-2012 10:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 29-03-2012 10:19 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 29-03-2012 10:10 AM
if she get pikin..make she dey gv am the more ooo..cos some women they use pikin or children...dey shy away from dia responsibilities..wich is very bad
Sophy sophy, body no be wool oooo biko. This mata is beyond me and you.
Posted: at 29-03-2012 10:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- verah at 29-03-2012 10:28 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 28-03-2012 01:11 PM
shebi na yoruba woman..i hear sey dem no sabi fcuk sef
Huh? Huh? Huh? Huh?  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed really?

Posted: at 29-03-2012 10:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 10:40 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: verah on 29-03-2012 10:28 AM
Huh? Huh? Huh? Huh?  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed really?

i didnt say that...did i?

Posted: at 29-03-2012 10:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossymark at 29-03-2012 12:55 PM (13 years ago)
(m)
No food No honeypot, so what will she do as a married woman?
Posted: at 29-03-2012 12:55 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 29-03-2012 12:58 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin  chie..Np una no go kill me wit laff

Posted: at 29-03-2012 12:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7

Featured Discussions