chummyli at 1-04-2012 08:46 PM (13 years ago) (f)
Plz pals as i de write ds na so vex wan tear ma chest... Una no go understand hw much i miss emejuru d yeye club leader and zeigbo dia presdo while jossy na dia chairman....hmmmm me no follow but de like dia activities. D bottom line be say me de miss emejuru 4 hia so make una help me find am 4 egusi plantation 4 north b4 boko dm go first c am cos na wanted man e be
Post Reply
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 1-04-2012 08:46 PM (13 years ago) | Hero
chummyli at 1-04-2012 09:33 PM (13 years ago) (f)
una neva c am? Still waitin...
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 1-04-2012 09:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
Emejuru don get new job now..........na im be d new gate man wia dem dey produce agege bread........an insider said they employ him last week.... Congrats to him
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 1-04-2012 09:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply terryworld at 1-04-2012 09:48 PM (13 years ago) (m)
if u dy find am,go ashawo house nah
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 1-04-2012 09:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply chummyli at 2-04-2012 09:06 AM (13 years ago) (f)
Emejuru don get new job now..........na im be d new gate man wia dem dey produce agege bread........an insider said they employ him last week.... Congrats to him
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 2-04-2012 09:06 AM (13 years ago) | Hero
Reply chummyli at 2-04-2012 10:06 AM (13 years ago) (f)
if u dy find am,go ashawo house nah
so u follow am dey go ashawo place since u knw say na dia i fit find am
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 2-04-2012 10:06 AM (13 years ago) | Hero
Reply chummyli at 2-04-2012 10:07 AM (13 years ago) (f)
if u dy find am,go ashawo house nah
so u follow am dey go ashawo place since u knw say na dia i fit find am
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 2-04-2012 10:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply terryworld at 2-04-2012 11:10 AM (13 years ago) (m)
so u follow am dey go ashawo place since u knw say na dia i fit find am
na only pass i dy pass o
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 2-04-2012 11:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
where him dey sef him get enough question to answer
he dey busy for him post now
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 2-04-2012 12:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
na u post ram?
na Terry
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 2-04-2012 12:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply queenrukky at 2-04-2012 02:46 PM (13 years ago) (f)
bobobo
Posted: at 2-04-2012 02:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply chummyli at 2-04-2012 05:16 PM (13 years ago) (f)
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 2-04-2012 05:16 PM (13 years ago) | Hero
Reply francischi at 2-04-2012 05:24 PM (13 years ago) (m)
i see emejuru last week for my street when him dey carry ion condemn
abeg him need help
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 2-04-2012 05:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
i see emejuru last week for my street when him dey carry ion condemn
abeg him need help
so u help am carry d condemn ion
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 2-04-2012 05:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 2-04-2012 05:58 PM (13 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 2-04-2012 05:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply chummyli at 4-04-2012 10:13 AM (13 years ago) (f)
abeg make una help me tell ram say i get beta job 4 ram
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 4-04-2012 10:13 AM (13 years ago) | Hero
Reply
abeg make una help me tell ram say i get beta job 4 ram
abeg make u help and start by telling us d nature of d job
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 4-04-2012 11:04 AM (13 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 4-04-2012 12:40 PM (13 years ago) (m)
Ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 4-04-2012 12:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply francischi at 4-04-2012 08:47 PM (13 years ago) (m)
so u help am carry d condemn ion
the guy still the gada them
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 4-04-2012 08:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply chummyli at 4-04-2012 09:23 PM (13 years ago) (f)
Jossy don't be jealous is between two of us
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
Posted: at 4-04-2012 09:23 PM (13 years ago) | Hero
Reply