dedonmicky at 5-04-2012 01:13 AM (13 years ago) (m) Wait small soon back Posted: at 5-04-2012 01:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
EMMYBOSS at 5-04-2012 03:26 AM (13 years ago) (m) If they are release all the mading people into the street, problem will be full Edo state. Pls they should re looking the matter again because too many mad people will be destroy the state. Thank you.
ABEG SISTER, MAKE U CHANGE THIS UR PICTURE. E RESEMBLE DEY PSYCHIA PEOPLE WEY WE DEY TALK ABOUT. NO VEX. Posted: at 5-04-2012 03:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
malvin2525 at 5-04-2012 05:16 AM (13 years ago) (m) Posted: at 5-04-2012 05:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chidiex at 5-04-2012 06:37 AM (13 years ago) (m) may GOD hep our dear country Nigeria,,,,, Posted: at 5-04-2012 06:37 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
idealism at 5-04-2012 08:21 AM (13 years ago) (m) Reply |
idealism at 5-04-2012 08:23 AM (13 years ago) (m) Reply |
lanudja at 5-04-2012 08:28 AM (13 years ago) (f) Reply |
danny6 at 5-04-2012 08:39 AM (13 years ago) (m) Reply |
aso4life1 at 5-04-2012 08:57 AM (13 years ago) (m) wahala dey ooooo, make the Government do something now.
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 5-04-2012 08:57 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
MEND at 5-04-2012 09:07 AM (13 years ago) (m) Mad people wan release mad people to torment mad people. Every body for Naija na potential mad person. Posted: at 5-04-2012 09:07 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omo_chick at 5-04-2012 09:10 AM (13 years ago) (f) i no fit laugh oooooo. let them go and loose the lunatics in abuja oooo Posted: at 5-04-2012 09:10 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
These ones are ORIGINAL mad men, no be WEED mad men o. I dey come, make I go check my gate Posted: at 5-04-2012 09:29 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i no fit laugh oooooo. let them go and loose the lunatics in abuja oooo
That one sef dey Posted: at 5-04-2012 09:30 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 5-04-2012 10:30 AM (13 years ago) (f) English! Make una no kill person for naijapals!  lolz Posted: at 5-04-2012 10:30 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cadanre at 5-04-2012 10:36 AM (13 years ago) (f) Just stop by to say Hi
I wonder why they release you long before the protest. You alone is enough nuisance.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 5-04-2012 10:36 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Toniaben at 5-04-2012 10:56 AM (13 years ago) (f) I still dey laugh. Posted: at 5-04-2012 10:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
411agent at 5-04-2012 11:00 AM (13 years ago) (m) Reply |
yakubui at 5-04-2012 11:06 AM (13 years ago) (m) Nigeria is really sick Posted: at 5-04-2012 11:06 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cadanre at 5-04-2012 11:20 AM (13 years ago) (f) Mad people wan release mad people to torment mad people. Every body for Naija na potential mad person.
Mad mend is talking.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 5-04-2012 11:20 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 5-04-2012 11:52 AM (13 years ago) (m) ala ga gba ndi ala!!!!!!! Posted: at 5-04-2012 11:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |