shey dat ipod u dey call love well if you need ipod i go get you 100 LOL
man...
![Grin](talk/Smileys/classic/grin.gif.pagespeed.ce.bai6CdoyxC.gif)
you're crazy....
![Grin](talk/Smileys/classic/grin.gif.pagespeed.ce.bai6CdoyxC.gif)
super crazy! krist, wetin dey?
bros, i dey like dele ooo....
how dem your babes now.... i never see iphie, hope she is okay...
why u never see am. since she come back from ur village where she go check ur grandma, i never see am oh! i be think say she dey ur house!