Quote from: eyevee on 19-07-2010 11:36 PM
kai, d guy black abeg.
all the abroad wey im dey go never add colour 2 im skin?
chaiii
all the abroad wey im dey go never add colour 2 im skin?
chaiii
watin concerns u? mind ur business. nah so people go just dey take there Rotten Mouth dey conderm people hissssssssssssssssss
all of una wey talk bad things about this guy make una wait for court's verdict b4 commenting nonsense on this matter jor

