Poster i no believe u any more since i no say na only lie lie u sabi lie :Pwere is the video wen 2baba say he no go marry again bcos na only picture i see. Dey back up ur lies with proves ok
This country 9ja is turning to another thing ohh, one day we go hear say pikin de deside 4 him mama belle weda she go born am or not thank God say i no dey 9ja again and am afraid to come back