Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LONDON TERROR ATTACK: Britain probes possible Nigerian link on: 23-05-2013 08:45 PM
Thunder fire dem!!!!!....na only naija dem see...Idiots
2  Forum / The Buzz Central / Re: Rukky Sanda Says She Is One Of The Sexiest Girls In Nigeria, Do You Agree ? on: 6-05-2013 08:38 AM
Abeg tell dat ugly gurl wit her flat yash..mk she go find work do..notice me.mk she go treat d ezima whey dey worry her
3  Forum / The Buzz Central / Re: “How Many Countries Are There In Africa?” Hilarious Video Of Nigerians In The US on: 4-05-2013 09:01 PM
Idiot!!!....MUMU dis video is over 4 months old na nw u dey see am.. Na nigerians in UK and nt US...u dey cast Oooo.
4  Forum / The Buzz Central / Re: 2Face Is A Wicked Man.ONLY God Will Judge you on What you Did to us – Amina Umar on: 28-03-2013 05:10 PM
Quote from: maryclaret on 26-03-2013 10:58 PM
This is serious o. Ha! But wait, even if you were a fan, does he know you to invite you to his wedding? Na wa ooo

Must he knw any1 b4 his fans attend his weddin..its jus share stupidity 4 him 2 take his weddin 2 dubai...if it ws his honeymoon it wud av bin understandable but weddin...na nonsense b dat..okocha weddin na here, kanu own na here, almost all other celeb na nija here dem do am...y must him own dey differnt..
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: VIDEO: Girl Disgraced By Irate Mob For Wearing Skimpy Dress In Abuja on: 18-03-2013 08:37 PM
Abeg how can I download d video 2 my bb phone... I don try taya.. Evryway 2 download or watch it seems impossible
6  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress, Toyin Aimakhu Loses N3m Car To Robbers on: 27-08-2012 11:47 AM
Next tym....she go learn 2 alwayz pay tithe...since she no pay tithe d moto cum serve as tithe
7  Forum / The Buzz Central / Re: Forbes most powerful women in the world 2012 [Okonjo Iweala At No. 81] on: 27-08-2012 11:42 AM
And so......hw e cum take change and improve my situation??.. NEXT
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Patient vomits live lizards on hospital bed on: 30-07-2012 05:38 PM
If na MOUNTAIN OF FIRE dey tell una of dis kyn tyn una no go believe.... D devil of our day is vry wise n knws hw 2 conceal unimaginable tyns.. Alwayz pray b4 u eat anywhre u find ur sef evn if hunger don nearly massacre U FINISH.
9  Forum / The Buzz Central / Re: Dbanj Signs Davido To His Record Label on: 20-05-2012 06:34 PM
dis is wat i call a fast man thinkin.......since don-jazzy d beat maker don go,....davido d new beat maker n singer replace am....d'banj wise..
10  Forum / The Buzz Central / Re: Meet Davido's Girlfriend, Nish Kards - She is half-caste Ghanian on: 20-05-2012 06:29 PM
davido na mumu boi.....of all our beautiful gals 4 nija na ghana girl im see..abi na d boobs e see sef...
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Facebook founder Mark Zuckerberg marries longtime girlfriend on: 20-05-2012 06:26 PM
i ask u 2 tell me??.....when i marry oluchi u no talk...y mus it b mark zuckerberg own dat u cum talk??
12  Forum / The Buzz Central / Re: Again!!! Video of Big Brother Africa Contestants Bathing Half Clothed on: 10-05-2012 02:16 PM
sumbody shud tell nametalkam 2 shut up thre.........na who force u watch am....dem dod program 4 u ifu no wan watch am switch off ur TV or change channel....bcos say u get dat tyn called mouth no mean say u fit use am...idiot.
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HORROR::::::::Mermaid found dead in Lagos by d beach side on: 23-04-2012 10:54 AM
na which kind stupid question u dey ask my posta..........abi u no sabi say na nija u dey...mermaid n witches r real.....no worry 1 day u go knw.
14  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Singer, Davido Buys N2M Chain on: 19-03-2012 03:14 PM
Dis is madness spending 2mill on jus jewelry... Cnt he simply realize dat their r orphanage homes wit children hopein 2 see sumfyn 2 eat d nxt day..if he had dis sow dis money in2 dis kids in orphanage home so dat dey cn see sumfyn 2 eat evn God wud b happy wit him..wat he did spendin dat money on jewel jus 2 impress ppl wey no send weda he wear is jus stupidity...
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Uk Government Translates Pidgin English…Omo We Don Dey Shine on: 19-03-2012 02:57 PM
Omo tell d guy say im pidgin no gallant...e no cook am well d pidgin neva don.... Make e enta area go update him pidgin.
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girl, 17, flees home over forced circumcision on: 27-02-2012 09:24 AM
She is free 2 run in2 my house.....incase she runs out of option....if dem find her cum thre i go blow thre head of wit my double barrel.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sex Worker Dies In Husband-To-Be's House During 'Play' on: 27-02-2012 09:09 AM
Quote from: lertipha on 25-02-2012 09:39 PM
Huh? Huh?
sum ashawo get beta character pass d so called good gurls on d street whre dey huzzle diffrnt men evryday...d diff is dat ashawo dey hotel but dis good gurls dey huzzle pass ashawo...as 4 d guy so O....
18  Forum / The Buzz Central / Re: Music Star, Davido Raped By Groupie "Sonia" In The UK on: 27-02-2012 08:58 AM
Quote from: draG9 on 25-02-2012 12:04 PM
no big deal..........
mr. Man no b by force 2 comment 4 here....as u no lik am u 4 waka pass rada dan makin noise...
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What a waste? Government spend N1.7 billion to buy jeeps for Senators. on: 13-02-2012 05:18 PM
its tyme we stat killin dis murdafukers.....its tym d revolution of ghana happens in naija.... ppl r sufferin we r still tryin @ adjust to subsidy removal n dis bastards r buyin cars..
20  Forum / The Buzz Central / Re: "I Can Still Re-Marry Toni Payne" - 9ice on: 6-02-2012 08:32 AM
Sum1 shud tell dis small boi "9ice" 2 shut his dirty mouth.....marriage is nt 4 kids its an adult tin...only kids jump out of marriage at d slitest problem dat arises 4rm it...he is nt evn qualified 2 talk of marriage sef..."4 beta or 4 worse till death do u path"...u shud b talkin about hw 2 reconcile wit his wife instead of talkin rubish..
Pages:
[1] 2 3